Prophecy 20

Beware Of Horror Of New Boiling Black Blood Plague To Come!

Given to Rev. Sherrie Elijah (Elisheva Sherrie Eliyahu) on May 25, 1998

YAHUSHUA talk to me as I dey talk to all of una now the same things wey HE tell me. HE no go allow anymore thing in our life wey go cause shame to wetin HIM don call us all to do and accomplish in His Name. YAHUSHUA himself no only be the lamb but also HE be di Lion of Judah wey go tear shameful thing or person commot for our life to keep us holy and acceptable before Him. Now you see how many ministries dey fall for shame and sin and unequal yoking don enter in and na so e go happen to many more.


* * * * * * *

I never lost anything.You never lost anything becos we no even get wetin to lose to begin with. It was a lie of satan. If we dey yoked to unbelievers and their name no dey found in di Lamb's Book of Life and you don give your life to YAHUSHUA ha MASHIACH and dey serve AM and put AM first and dey speak as His mouthpiece, be sure say you that di same God wey you dey serve na a jealous God and He no go share us with satan in any way, shape or form. Daddy YAHUVEH himself go becos of your own good separate you from that thing wey no dey holy and acceptable before di RUACH ha KODESH.

He go do dis thing quickly now becos Terrah you don stir up di anointing within me thru your prophecy and di wounds wey I don receive once again don make me stronger as e go be for all of us. In our flesh we dey feel like say we are knocked down or stomped on and even spit for our face, but we must continue to rise up in di name of YAHUSHUA and no be our flesh suppose rise but di Spirit wey dey inside us, then e go be satan that is knocked down, stomped under our feet in di name of YAHUSHUA.
* * * * * * *

Thus saith YAHUVEH, "In times past I dealt with MY unequally yoked children, MY servants, those called by MY Name wey don yoke demsef up with children of satan thru unequally yoked marriages, friendships, partnerships, institutions, churches and all other forms. For your sake I dey deal with you in patience and long suffering. I waited for MY children to realize where dem no dey respect MY RUACH ha KODESH and where dem no love HER and where dem no welcome HER and whether e be for marriage, family, friends, institution or anything else wey no be of ME, you no truly be part of dem and dey demsef have never been one with you.

So many don make wrong choices and then na ME dey get di blame. Becos when dey are wounded and come to Daddy and say, "Father look at my bloody wounds, look wetin those wey I love did to me, those wey I trust, those wey I yoked (join) myself with. Daddy, why you allow dis to happen, don't

you care?" Oh MY Little Ones yes, yes again I say unto you I care and I go say unto you as I open MY arms for you to run into dem and you climb on your Daddy God YAHUVEH's lap and I cradle you in MY arms,(dis means say YAHUVEH GOD carry you with gentleness and protection and love like mother take dey carry their pikin) and HE go allow you to cry your bitter tears. Becos you dey store all dis tears for a long time now and when you finally release dem, when you finally realize say no be ME be di PERSON wey yoke you, no be ME join you with ungodliness.

Na you yoursef wey join to di sin of di world becos you become one with sin when you chose to marry without asking ME if dis was di right person for you to marry. Or If dis person was di one I ordained before di foundation of di earth for you? When you yoked yourself with sin, when you become leaders over di heathen wey chose to remain heathens you close your eyes, so your Daddy YAHUVEH has had to force your eyes open by making you to see wetin you no see before. una yoked yoursef to satan and when your children go astray and dem deny ME when dey were raised up di way they should go, I say, "When dey were older dem no go depart from it" and yet you see your children wey you raised godly and you wonder wetin dey happen? Dis na because you allow your children to be yoked to di ungodly thru TV wey dem watch, di music wey dem dey listen to, di games wey dem dey play, di friends wey dem dey follow and di kind schools wey dem dey go.

You allow di heathen to teach your children in exchange for a free worldly education, then you come to ME and quote dis scripture, "Train up a child in di way he should go and when they are old they will not depart from it," and yet when you yourself don allow everything wey I mention before you don already fail in di training. When you stop di Bible study and instead you trust dem (di children) to say their own prayers, and when you marry and you no ask ME first as to who was to be di father or mother of your children (meaning say who you should marry) wetin you don yoke to don come upon yoursef (the demons wey dey inside that person).

When you hear MY voice say, "Separate," MY mercy has been thrown back in MY face and then you must separate from that thing wey dey seek to steal your soul. If dis is not done willingly as a stand for Holiness then I go do wetin I have demonstrated here and in many other ways, it go be YAHUVEH hand that will separate you out of di enemies unequally yoke bondages. I will no longer share MY Servants, Children and MY Bride with satan. Becos if you have heard MY voice say, "Depart from dis worker of iniquity" and you come harden your hearts and say, "But dis na my friend, dis na my husband, this na my wife, this na my child, this na my church, this na my job," and if you not obey I grieve for wetin I must do.

Dis na di land wey say abortion dey legal and now people are starved to death as e dey get more expensive to take care of di sick and euthanasia go become more common than ever. (di na when instead of to treat di sick dem go let dem to die instead) Very soon dem go pass laws wey go demand doctors to kill or their right to practice will be taken away. Doctors, it is far better for you to refuse to kill than to have MY anger fall upon you for ending a life wey you no get di right to end. Na ME alone get that right for I prophesy to you now, at dis time na those wey dey terminally ill or di severely handicapped or di elderly but thru di vessel I say that very soon e go be those wey dem say are retarded or mentally ill go get killed.

Dr. Kevorkian is not a human, he looks like a human but those wey get eyes to see and ears to hear can see di demon that mocks from his eyes and di shape of his head even resemble skull. Truly even his name na Dr. Death and dis spirit of murder and suicide he don bring to di U.S.A. and to di world and to those wey I don anoint to save lives thru di hands of doctors and those wey get di knowledge to save life dem go force dem to take life.

No body get di right to end a life but di one wey give life and I, YAHUVEH, na ME be di only ONE that give life and na ME get di authority to end life. Unless MY laws decree am, no take dis sin upon unasef, for it's not just a body that is dead but a soul that is sent to Heaven or Hell. Becos those wey dey say, "Ah well, at least dem go Heaven" but did they finish wetin I create dem for? Was their mission on earth finish, how you take know?

Di babies, MY Precious Babies is there anything more precious than a baby, whether e be human or animal? I took di time to take pour beauty and innocence into babies and yet they are murdered. MY Precious Babies are murdered as dem dey lydown safe inside their mama belle. Now if na stranger do dis kin thing, di whole world go dey shocked in horror when dis kain murders are committed and di baby is cut out from their mama belle in satanic rituals and yet dis MY Babies no be satanic strangers dey murder dem, no, na something wey even far worse, dis MY babies na their own mothers dey murder dem.
Di ones wey I take di time take put milk inside their breasts so that dem go fit feed and nurture di little ones. Di ones wey I put a mother's love inside dem to protect her unborn and yet how many of dis women wey di innocent baby go call Mama are betrayed by di very ones wey I command to be fruitful and multiply. No one force dis mothers to murder their young; dem do am with evil mind and and dem think am before dem do am. Dem do am with hate becos of di fact wey I don place MY Warriors in front of di abortion clinics, wey dey testify of MY love and dey tell dem say there is another way out. Dem dey do am in an act of rebellion against di God of all Creation and again I give another trembling prophecy thru di one wey I dey speak out from. Di world go call her a fool until wetin I speak go happen and e go be you wey murder MY Babies inside your abortion mills, you wey dey sell their aborted body parts take make cosmetics and use dem for other wicked purposes.

You mothers wey no dey allow di babies bodies to even be buried but instead dey throway dem inside garbage. You wey cross di street or hide from MY children wey dey speak MY Words take beg you make you no do dis evil act. Satan dey fear di power of prayer so much and becos of that he dey use his own people as sacrifice to take bomb di clinics and murder di doctors so that dem go make laws wey go prevent MY Servants from getting close to di ones wey dey ready to commit dis act of murder on babies wey trust their own mothers and also trust ME to protect dem from dis evil.

Oh how many times I go regret giving you a free choice, but then I know wetin go happen becos di God you serve is all knowledge, am I not? I prophesy dis now thru dis MY woman servant Sherrie Elijah (Elisheva Sherrie Eliyahu), there shall be huge sinkholes wey go open up under every abortion clinic on di earth and when e happen you go know say na di God of Creation and no be human hand do am.

All di people in di clinics wey be part of dis evil fruit of murder go die and di earth go open up and a great earthquake go rumble and di abortion clinics go fall inside di earth deep inside di earth and then di earth go close up over dem. All those in di clinic go descend to di bowels of Hell in a way I have not done since di times of old. Di world will shake their head becos dem go have to acknowledge say dis no be bomb from earth but a bomb from Heaven and di God of all Creation, The Great God YAHUVEH go do all dis things and even more becos this is a land full of evil and your pornography and your prostitution and all manner of evil.

I go do signs and wonders to show forth MY wrath on anyone wey dare to flaunt dis spirit of Sodom and Gomorrah for MY face. TV stations wey don profit from porn and all manner of mocking ME and radio stations beware becos you don build a Babel tower and you think say nobody go fit knock am down but I will. The God of all Creation go show you how weak your towers and receivers be.

Homosexuality wey been dey for only di minority now you see as dem dey flaunt am in front of MY Holy Children and their children and even di children of di heathen dem dey say, "na just another life style as long as na love, who we dey hurt?" I go tell you who you don hurt, you don heaped MY wrath upon yoursef, di God wey decree and give di Ten Commandments to Moses and forbid such things and even commanded a woman wey sleep with another woman, or a man wey sleep with another man, to be put to DEATH so that dis evil no go spread.

Di ones wey dey have sex with animals were to be put to DEATH. Oh, but now dis evil land dey flaunt all wey dey unholy for MY face. Do wetin you fit do as long as it feel good na their motto. Pornography, homosexuality, adultery na trap of satan becos e dey bring appetite wey you no go fit quench becos more debauchery and whoredom go try to out do the last act. Satan dey seek to defile a human more each time through dis spirits. Satan loves NO one, not even those wey dey worship am. He dey entice dem thru all dis sins and yes he dey even reward their sinful pleasure, but in di end e go cost you your souls if e continue unrepented and if you do not turn away from dis sins, e go end in damnation for eternity and you have been warned !

Now again I prophesy thru MY Woman servant. E go dey better for you to pray for ears to hear MY voice and eyes to see wetin is to come very shortly. You go see a new disease and sickness wey go be far worse than AIDS becos I don speak am before but not loud enough. Now, you must also warn all di people wey dey hear dis message becos those wey get silver spoon and dey spoon feed MY children say there is nothing wrong with di things mentioned so far. There is a new plague coming wey no go touch anyone wey dey Holy and wey no dey do dis things, so you no need to fear. E go be sexually transmitted plague and dis sinful world don take di trap wey I set.

Knowing di evil of their sexual appetites that cannot be satisfied so di God of all Creation, I, YAHUVEH, allowed dis drug to be invented. dis new sex drug man go pay any price for am and dem go have di sexual energy to conquer more sexual partners. Di lust dem go get for others whether they be same sex or not whether dem be married or not, whether dis pill or injection cost dem a week's salary, for now e go starts out one price but then dem go become addicted and dem no go fit function sexually anylonger as dem dey feed dis addiction, dem go pay their entire salary for dis pill.

Becos satan go and don already stir up such a lust inside dis men e be like di fire of Hell. E no go fit quench. Dem no go fit get enough of sexual pleasure. Husbands go leave their wives, wives go leave their husbands and children go then turn to dis, especially di teenagers. If you think say children dey rebellious now, wait until di full evil of wetin dem dey hail as a miracle drug prove was a curse from satan, I allow am to come upon dis nation and yes, di world. Great debt go come, and even di credit cards go show di addiction of dis drug.

And when dey stop di drug for whatever reason there will be a craving for sexual pleasure and no way to function without di drug, so people go commit great crimes for di sake of dis drug just for dem to buy am. Now again, MY children you get nothing to fear becos I dey command you now, have no part in dis at all. I don decree sex is Holy when it is with someone wey dey equally yoked to you in marriage dis na where your blessings dey. But run from di temptation becos there will be commercials wey go tell you how safe dis drug be, I don already prophesy wetin di addiction go be like, how family will be destroyed, marriages go become ruined and yes, some of MY Own Children go forsake ME becos of di spirit of whoredom wey dey inside dis drug. But then I already know who MY sheeps really be? Yes I do, but warn and speak out, there is yet time.

Dis Woman Servant na di first person wey I don chose to speak forth in boldness and without fear of consequence. Sherrie Elijah (Elisheva Sherrie Eliyahu) no get di knowledge of dis drug other than wetin I dey speak about now. I allow dis evil to come so that MY children go once again see say I am not a God that is easily mocked. I go give dis sinful world di choice to choose but e go come with a price. Now one more curse go come upon dis miracle sex drug, di new god of dis sinful world. For there shall come a scarcity of dis drug na so di producers go talk am and e go become harder to get am eventually, then you go see murders over dis sex drug. But di last and greatest curse of all na, as e enter into di homosexuals and bisexuals hands and dem go into di bisexual encounters I prophesy to you now a plague wey I speak of earlier wey g o dey far worse in symptoms than AIDS, far more deadly and painful and NO BODY wey dey take dis drug after MY warning go dey safe.

BLACK BOILING BLOOD PLAGUE!

For there shall be a curse upon their blood and dem go feel great fever with serious hunger but dem no go fit eat. Blood go dey pour come out from their mouth e go be like say di blood don turn black and e go pour come out from every part of their body wey get openings. Men and women go contact dis sickness from ONE sexual encounter with anybody wey get di sickness, and I say again, if dis na really MY Prophet wey dey speak forth and your Spirit go don already witnessed say dis na fact by now, ONE, you dey hear ME, ONE, I repeat say na only ONE sexual encounter na e go take and this plague go come upon dem in di same way wey dis miracle sex drug take come upon di world in a rush when dem no even expect am and there will be NO CURE I repeat even after dem repent on their dying beds.

I don heal people with AIDS for even di innocent wey receive blood supply wey dey contaminated and I heal some of dem, Although dis disease start from di sex sin with animals, monkeys. Human being dey mock wetin I intend to be Holy, to dey have sex with monkeys. E no wonder why man dey have sex with man, another wicked act, an abomination for MY eyes dis disease go transmit it thru homosexuality? But then di disease go travel inside di blood. Na so e go be for dis new plague becos di Blood of YAHUSHUA Ha MASHIACH dem no want and Salvation dey in that Blood, so why I no go curse di blood of those wey dey mock ME as I give MY Son YAHUSHUA to be their Blood Sacrifice, even though I know say na only few will be grateful.

I have healed AIDS but dis end time plague, none of dem I go heal. Even though dem repent and accept di saving blood of YAHUSHUA I go save their soul but dem go still die for they shall reap wetin dem sow. Although their body go die, their soul go go to Heaven if they truly don turn away from sin, and dem love and serve YAHUSHUA, and know say HE pay di price for their sins and washed dem clean with HIS Saving Blood.

Those wey do dis go die but their souls will be saved and to know if dem truly dey sorry you go see those with dis Black Boiling Blood Plague testify of ME and dem go also warn people to turn away from sexual sin and live a holy life. But no one I repeat and dis is new again becos I no dey usually repeat MYSELF in prophecies such as dis but pay attention when I do, becos dis na also a new way wey I dey prophesy dis day. NONE WILL BE HEALED! Dis na di end time plague wey you don hear so. Dis na when men and women go wan die and even try to kill demselves. Euthanasia (Euthanasia na way wey dem go take dey kill people for hospital) go dey normal and cemeteries no go wan bury their dead bodi. Instead dem go order cremation. (dis na when dem go burn their dead bodi to ashes). Di curse of dis damnation dey for inside their blood. Becos as dem take refuse Holiness and turned to unholiness, and as dem make laws wey allow homosexuality to become legal, dem promote di thing wey been dey among only few people and now di spirit of homosexuality dey fill everywhere.

Dis disease no go get respect for any sinner whether dem dey rich or poor, even di White House go fill dis plague. When you see dis symptoms remember on dis day say it was prophesied 5-4-98 (May 4, 1998) and woe unto any of MY children wey think say dem go fit just take dis sex drug and I go understand. NO, you go reap wetin you sow becos no be blessing wey I send to dis world but na curse. Now speak forth wetin I don talk. Those wey dey mock na dem go get am first. Those wey dey talk nonsense at MY Womanservant for speaking and warning with MY Messages go get am first. Those wey rebel against ME and wey say a loving God no go do dis kain thing go get am first becos I commanded sex to be Holy. Ministries and ministers wey been once speak MY Words now dey fall and don fall and go continue to fall. Sex na only for those wey dey joined together in Holy Marriage for di two Spirits don become one. I go bless wetin I put together.

Those of una wey dey in marriage wey no dey Holy wey I no give a way out yet and you are forced to stay in dis marriages yet for a season when I say you will be protected from dis plague, that na wetin I mean. Becos satan go make you do your wifely or husbandly duties and because di partner wey you dey with, I never unyoked una physically yet, he go try to dump dis plague upon you becos I said e no get cure and e take only one time, and how sure you be if your partner dey take dis sex drug?

But I dey speak now to una wey dey inside marriage to heathens; make una no worry for I shall protect you. Dis na di only exception to di curse wey I don already talk about abi I no say I go protect that thing wey be MY OWN and you no go fit control wetin your heathen husband or wife dey do. Or, if you're raped by somebody wey dey under dis curse, I go protect you; dis plague not go come near you. Read MY Word, stand on it and also know how much I love you, dis curse no dey prepared for MY children.

Sex go become di god of di heathen and don already be sef but e no be so for you. And know dis say; you no go remain in dis marriage much longer. I go provide a way of escape, many go become widows and a husband go see di wife die in front his eyes. Divorce dey only puts MY children for more bondage, yet if dem choose to divorce, make you let them go, I go provide for you in ways wey you no go fit understand. And if I even choose to I go bring you a Godly husband or wife depending on wetin MY Will be for your life, e different for everybodi. becos di time is so very short. In ending, know say and make you remember say dis plague no dey prepared for MY children. You will be protected as long as you dey walk by MY side. No forsake ME for di god of dis world.

No touch dis so-called miracle sex drug ! E go be miracle but that miracle go come in di form of a loving Savior wey dey protects everybodi wey be MINE as dis plague and addiction destroy dis world. A plague na di result of disobedience Lev. 26:25, Numbers 14:12, Deut. 28:21, Jer. 14:12, Jer. 27:13, Ezk. 5:12, Ezk 6:11, Ezk 7:15, Matt 24:7, Luke 21:11 Read dis: Di God of Salvation, YAHUSHUA ha MASHIACH, your MESSIAH, don speak forth today thru dis Woman Servant, no be her word becos her word without MY Name and anointing of di RUACH ha KODESH even dog no go fear am. But MY Words wey talk dis whole world to appear and di same Almighty God YAHUVEH wey dey speak to those wey dey hear MY voice, don speak forth today. In great anger I don call out all dis curse. And there are blessings to di people wey obey and curses on di people wey disobey. Warn dem MY Prophets. Speak am loudly so that dem no go fit say I no warn dem !
Luke 21: 25-36, Luke 21:26. Know say MY Word no go return back to ME empty. Read all dis scriptures and meditate on all of dem. Di last one wey I want MY Servant to remind you of na how people heart go fail dem becos of fear and for looking after those things wey dey come to dis earth, for di powers of Heaven shall be shaken; Luke 21:27, and dem go see di Son of Man coming in a cloud of great Glory. And when all dis things begin to come to pass, look, uplift your heads and know say your redemption dey draw near.

(Jer:14:10-18 Thus saith YAHUVEH unto dis people. You loved to wander about. dem no hold their feet back, therefore YAHUVEH not accept dem. HE will now remember their iniquity and visit their sins. No ask ME anymore to bless dis people, no pray for dem anymore. When dey fast, I no go pay any attention. When dey bring their offerings to ME and sacrifices, I no go accept dem. Wetin I go give dem in return na war, famine, and disease. Then I say ah, Almighty God YAHUVEH, behold the Prophets dey tell dem, say you no go see the sword neither shall ye see famine, but I will give you assured peace in this place. Then YAHUVEH said unto me, "The Prophet's dey prophecy lies in MY Name. I no send dem, and I no command them, and I no speak unto dem." Therefore, thus saith YAHUVEH concerning di Prophets wey dey prophesy things in MY Name, wey dey say no war shall come or famine, "By war and famine, they demsef shall die and di people wey dem prophesy to shall be cast out into di streets of Jerusalem, dem go become victims of famine and war. There shall be no one to bury dem, husbands' wives, sons; daughters shall all be gone becos I go pour out terrible punishments for their sins."

So therefore tell dem dis night and day. MY eyes go overflow with tears. I no go fit stop MY crying becos MY people have been run through with a sword and dey lie down for ground with deadly wound. If I go out in the fields, there lie their bodies di sword has killed. And if I go out in di streets, there lies their bodies dead with starvation and disease. And yet di Prophets and priests together don make am their business to travel thru di whole country to reassure everybodi that all is well dem dey speak of things wey they know nothing about.)

Thus saith YAHUVEH, these are MY Words that cannot return unto ME empty. Dem go fulfill di fact say I no be only a God of mercy and love but a God of Almighty wrath and vengeance. Vengeance na MINE saith YAHUVEH, for I am Almighty in Holiness and I don already provide a way of escape thru MY Son YAHUSHUA, but` HE is scorned and mocked and HIS Name is damned and cursed or HE is denied. Only HIS Blood can wash sin away.

How few don accept dis Blood and even those wey accept am, how many dey match am for ground and throw am for ground, wey dey mock wey dey say now I can do anything wey I want. I can live with one feet for Heaven just by saying a prayer and one feet in Hell by partaking of di sins in dis world. I say unto you ministers you wey think that you can live unholy lives behind closed doors and closed bank accounts. Those wey I promote I also do away with and I go raise others up and give dem di blessings wey was reserved in your name. Becos you get dis thing wey resemble godliness but no godliness inside. Di time is coming to an end. For your lives will not be spared and people go discover di secrets wey you don hide, di skeletons wey dey inside your closets wey you dey bring to life on a daily basis.

You wey dey call yourself ministers, and yet you no be minister for ME. And I no care which doctrine you believe or which Bible school you graduate from or who respects you. If you no dey stand up for Holiness you no dey minister for ME then you no dey ordained by YAHUSHUA Ha MASHIACH. You dey ordained and dey practice di doctrine of satan and you no dey speak of things that might offend people, so you no dey speak against sinful lifestyles, homosexuality, or pornography, or abortion – (you no talk about) di sanctity of marriage and di warnings of fornication. You no talk about living Holy. na just religion wey dey feel good for bodi and I no dey impressed by you. Hell na e go be your only reward and di applause wey you have on dis earth. You go suffer eternal torment for hell and not only did your lies dey lead you astray but e dey also lead others to Hell along with you.

(Jer 15:1-3 Then YAHUVEH said to me, even if Moses and Samuel stand before me begging for dis people, even then I no go help dem. Away with dem! Get dem out of my sight! But, if dem say to you, but where we go go? Tell dem say YAHUVEH say, those wey their destiny na to death na to death: those wey must die by di sword to di sword: those wey dey doomed to starvation to famine and those for captivity to captivity)

also those to disease go die in their diseases and everybodi go know when things come to pass a True Prophet of MINE has spoken, if all dis things no come to pass, then you go know say she prophesied falsely. Yet I tell you di things wey she speak go come to pass and you shall live to see dis horror come to pass. Yet those wey be MINE, wey no dey deny ME, wey dey stand up for Holiness, no matter how unpopular e may be, or which price you go have to pay, I say unto you, "Believe a Prophet and so shall you prosper," and now again I say unto you, "Believe dis Woman Servant of MINE and that na MY RUACH ha KODESH wey give her all dis words to hear wey I am speaking and because you don believe dis, you shall be spared from di horror wey dey come."

I love those wey dey called by MY Name, wey dey do MY commandments, wey dey live Holy as I am Holy, wey dey washed in di saving Blood of MY Beloved Son , wey dey help to spread di prophecies to far and near, wey dey support those wey speak forth dis things with your finances and your prayers. Becos dem no go fit work as di world take dey work, for they must spend time with ME to hear MY voice, their job na to do wetin dis Woman Servant and so many others dey do, di world no go think say dem dey qualify for a worldly job, nor would they have di time to do one, so I dey raise up others wey go be able to work and give tithes and offerings to make sure MY Prophets get food to eat and get place to sleep and have di finances to take travel and speak all dis message in person under MY anointing, becos di time is so short. You see say I told you, you dey one minute until midnight thru dis Prophet but wetin you no understand, wetin go happen at 59 seconds, 58 seconds, di count down, di fires of persecution go grow hotter. Una need one another. Again I say no more lone rangers. Yet so many of una think say you no need no human person to cover your back as you dey enter into territories wey satan don claim for his own. Assemble yoursef together especially in dis end times.

For I tell you this, you no know which midnight hour I go come, will it truly be 12:00 am or will it be 1:00 am and there are many hours before day break, so which hour I go take come? dey watch and pray and make I see say you dey do di work of your Heavenly Father, you dey live Holy as your God dey Holy unless I come and find you say you dey sleeping on di job. Unless I come and you wey no want ME to come back too soon, you get your own plans and agendas. no worry; I won't be coming back for you.

I don give una dis warning becos again I say di midnight hour dey approach. Make I no come as a thief in di night and catch you off guard. Di wicked go only grow more wicked, di Godly go be more Godly. I dey separate those now wey dey destined for Heaven and those wey dey destined for hell. From now on there is a dividing sword and you go see ME separate relationships wey I previously allow. But no more, so make you no think say e dey strange when all dis things come to pass.

Because I love you, I don warn you, I don encourage you and yes dis day di anointing on all those wey believe and receive dis as your Heavenly Father dey speak forth out of dis Woman Servant go feel di anointing of MY RUACH ha KODESH stir up within you and you go prophesy stronger and louder and with more boldness than before. becos those wey dey read this and say, "Truly dis woman is a fool, none of this go happen." You go be be di first to feel di heat and confirmation of MY wrath and vengeance.

Spoken thru di RUACH ha KODESH anointing to dis vessel of clay, Sherrie Elijah(Elisheva Sherrie Eliyahu) for no other purpose than to prove say I send MY Prophets out with words of repentance and turn away from evil lest Almighty YAHUVEH's wrath consume you.
* * * * * * *
As HE take speak am, na so I take write am dis day of 5-25-98(May 25, 1998) finished 5:49 PM. As e take talk am, na so I take write am in YAHUSHUA ha MASHIACH's Name.
Apostle Sherrie Elijah(Elisheva Sherrie Eliyahu)

COMMENTS ABOUT THIS PROPHECY:

From: IVANOVA535067

Yes please post di email...I done do more research...on di miracle sex drug...which must be Viagra...YAHUVEH say...in Prophecy 20..."Eventually you go see murders over dis sex drug!

Here a article about one murder...

Woman convicted of killing a man on Viagra
By JOE LAMBE - The Kansas City Star
Date: 10/21/99 22:15

Area lawyers say a Jackson County murder case dis week may have been di first use of wetin dem dey call di Viagra defense.

Mary T. Frost, 33, said she stabbed her 77-year-old Kansas City housemate to death after di man, wey use Viagra, asked her for sex, beg her for sex and then try to rape her.

Jurors deliberate for six hours on Thursday before dem convict Frost of second-degree murder. She can be sentenced from 10 years to life.

They convict Frost, one juror later come say, because they think say she could have defended herself without stabbing Oscar Fingers in di heart on June 18, 1998.

She was also guilty because she wait more than one hour to call police and to call for medical help for Fingers, he said. "We feel like she just left him to die," di juror said.

From di beginning, di case no be like any case wey lawyers don see before. Di case dey hang on Finger's use of Viagra and Frost videotaped police statement last year. She no testify, and di tape tell her story at di trial: She been move in with Fingers months before and get her own bedroom. Di two were just friends, but he start to take Viagra and slept with other women.

As she watch television that night, he asked her for sex. Then he got down on his knees and begged for sex. Then he started toward her and became more forceful.

"Oscar na really nice person," but that night "he come dey act like say e head no correct." She throw wetin dem dey call ceramic rooster at di man, run enter kitchen go get wetin dem dey call steak knife. As She return from kitchen she wave di knife to keep di man away.

"He start to approach me, na I jumped up. I stab am with di knife,"dis na Frost dey testify so. She also say di man grab di knife, na she push am for ground into a corner. He go inside bathroom. Na She shout say she dey call police. She come tell am say"If I go jail, you also go go jail, because no get any business trying to rape me,". But He tell her not to call police. She come tell di man say sorry becos I shook you with knife after that she call her mama. Her mother tell her make she put towel on top di knife wound. (But di knife pierced Finger heart, and he also dey bleed inside bodi).Fingers clean di knife come give her, she come put di knife back for kitchen drawer. Frost call her mother again, and her mother and brother drive over. Her mother tell her to call police, na Frost come call -- more than one hour after di stabbing happen.

In closing arguments Thursday, assistant prosecutor Kate Mahoney say di two could have argue over something else. She remind di jurors that Fingers took Frost into his as a favor to her mother months before and wanted Frost to leave. Frost refused. Fingers also was afraid of Frost, wetin Mahoney talk. He been lock all di kitchen butcher knife inside di trunk of his car but he leave di steak knife for kitchen. His Viagra use also helped di prosecution case, dis na wetin Mahoney talk. "Di fact that he dey use Viagra and had women, show say he was no potential rapist -- he no even like her," di na wetin Mahoney talk.

Defense lawyer Jarrett Johnson say him client only act in self-defense in a horrifying situation of dis man consumed by lust. "As He dey get angry and more angry, he made his intentions very clear," na wetin Johnson talk. Fingers no know how bad he was hurt, and he ordered her not to call police becos he been wan work things out, dis na Johnson dey talk.

Mahoney countered: " say He was left to bleed to death on di bathroom floor." And even if Frost dey tell di truth, she no need to stab a 77-year-old man to escape harm, dis na wetin Mahoney talk.After di verdict Mahoney come say other women wey want to try to use Viagra as their defense to take murder might think again. "becos e no work here," dis na wetin she talk

www.allmightywind.com
www.almightywind.com
* * * * * * *