Prophecy 93

As from 2008 and forward e go be War like No Other Against di False Prophets of Ba’al!

Na under di Anointing of di HOLY SPIRIT, (RUACH HA KODESH) nain dem take speak and write dis prophecy and na Thru Apostle & Prophet Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)for December 26, 2007

* * * * * * *

Dis Prophetic Word come forth as Elisheva dey read a so-called Word from God wey Linda Newkirk receive and her claim to be di Queen of Heaven, di Mother of JESUS and later, di Bride of YAHUSHUA in Heaven! MOMMA SHKHINYAH, MOMMA RUACH HA KODESH (di HOLY SPIRIT) was very angry about dis claim wey Linda claim

* * * * * * *

For below na di Prophecy as e take come forth

with Prophet Elisheva “Holy tongues,” as di SPIRIT of GOD take allow her to take speak (Acts 2:3-4) of heavenly or earthly languages (1 Co 13:1). Elisheva speaks forth in tongues wey dey bring out Prophecy (1 Co 14:6).

E contains di HEBREW NAMES of GOD:

YAH / YAHUVEH na GOD HOLY, SACRED NAME as in “Alleluia” or “Hallelu YAH”. wey exactly mean “Praise YAH”: YAHUVEH / YAHWEH na GOD DI FATHER; YAHUSHUA / YAHSHUA na GOD ONLY BEGOTTEN SON(HA MASHIACH mean “THE MESSIAH”; ELOHIM mean “GOD.”)

Di Revelation of “SH’KHINYAH GLORY” as di PERSONAL NAME of RUACH HA KODESH, (for English Di HOLY SPIRIT), na also on dis site. (HA SH’KHINAH {SHEKINAH} na Hebrew for GOD ABIDING, DIVINE PRESENCE.)

And ABBA YAH mean “FATHER YAH” and IMMAYAH means “MOTHER YAH.”

Scripture wey we quote for dis prophecy na from KJV or NKJV unless we say na another version. Right click di footnote numbers to open a second tab.

* * * * * * *

YAHUVEH Warning to Elisheva to be added before di Prophecies:

I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],

make you no call dis Ministry after a man or a woman name.Even before dis Ministry start, I put am for your spirit.

Becos nothing wey dey here come from your hand.

Nothing wey dey here commot from your mouth.

Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .

Na from di Mouth of YAHUSHUA, your MASHIACH, na dis take come out.Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH, your IMMAYAH, na dis take come out

If to say na by your hand e for don fail long time ago.

Na by di SHKHINYAH GLORY Windwey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival.

No be by your breath, or e for don fail.

I AM di LORD YAHUVEH: that na MY NAME:And MY GLORY I no go give am to any one,or MY PRAISE to idol” Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEHarise against HIS People, till there was no remedy.      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Then, in July 2016:

Woe be unto anyone wey dare to try to harm—Dis two anointed ones. You go regret di day you ever were born. No touch MY anointed and make you no do any harm to dis two Prophets (see Ps 105:15; 1 Ch 16:22). E for dey better for you if ME, ABBA YAHUVEH, for tear out your tongue!

(Prophecy 128)

And from Prophet Ezra:

I warn una—all those wey dey come against dis Ministry AND PROPHECIES and Elisheva and Me, all di Ministers of AmightyWind Ministry—I warn you now, no Touch YAH’S Anointed and no do HIS Prophets  harm (Ps 105:15; 1 Ch 16:22) or di Wrath of di Rod of YAH go come upon you. But for those wey dey blessed and wey be blessing for dis Ministry, and faithful, and wey dey receive di Prophecies, much blessing go come on all of—una to protect wetin belong to YAH in di NAME OF YAHUSHUA.

* * * * * * *

Elishevas Comments: I wan to share with you another Revelation wey I receive. The spelling of MOMMA SHKHINYAHS NAME na SHKHINYAH (no be just SHKHINAH, or SHEKINAH). Di NAME OF YAH dey for inside HER NAME. But I never spell am like dis becos if to say I spell like that, fewer people for put that spelling in di search engines on di Internet. But SHE tell me say dis na di correct way to spell SHKHINYAH. She carry di NAME of HER BELOVED GROOM, YAHUVEH.

Editors Comments: For dis Prophetic Word, MOMMA SHKHINYAH speak out against many false prophets. Many of dem dey very known to di public, some dey less popular than others. One of di less popular one na Linda Newkirk, a false prophet wey Elisheva meet when she emailed di Ministry.

Linda say she was a Minister and she was supposed to have a revival for her di state of Arkansas where she come from and she invited Elisheva to come. Elisheva come go to Arkansas to meet Linda Newkirk. As she reach there she experience many things wey reveal say Linda true nature no be of YAHUVEH. For instance, Linda become angry when she dey translate Elisheva preaching into Spanish for a woman (wey Elisheva dey lead to YAHUSHUA). If Linda truly dey interested in spiritual revival and for that woman salvation, she for rejoice becos of dis!

YAHUVEH use dis Ministry & Prophet Elisheva for blessings or judgment: blessings for those wey truly love YAHUVEH and dey put HIM first in their life and love, and judgment for those wey only get a form of godliness and no GODLINESS for inside dem!

Dem first record dis  prophecy thru audio. Here na where dem write am down.

Prophecy 93 begins:

December 26, 2007

You go shout am from top of house. You go shout am from di Internet. First I show you and I expose di one called Sherry Shriner as a false prophet, as an alien. And now I go show you Linda Newkirk wey don cross di line and no go fit longer even use di excuse of say she dey insane.

She DARES to call hersef di QUEEN OF HEAVEN!!! Even di spirit of insanity no  get di excuse before ME!

Linda Newkirk, you don commit BLASPHEMY! No excuse for your mental health! Becos you were warned say make you no print dis! Delusions of grandeur now  don destroy you. No be just only your mind, no be just only your body but now you don doom your soul.

And all those wey don buy her books, and don buy Sherry Shriners books, I hold you now responsible. BURN THOSE BOOKS!

Elisabeth [Elisheva], I rest you up for a great war wey dey come. Becos di new Revelations wey I dey speak forth di small Message, wey I don already speak of, [Prophecy 94: Make you no Underestimate MY Anger follow dis Prophecy] you go post am before di world to let dem know say something more is coming.

YAHUSHUA’S demon stompers, well done, MY faithful servants! Well done MY faithful beloved ones! you stand in di front lines. You sacrifice one hour of your time. Becos dis Ministry no be ordinary ministry. I use am as a David to slay di goliaths.

Di one wey call hersef Sherry Shriner claim to hear from ME and reveal so called Bible codes wey she twists as she want. But she say, make you Throw way any disciple wey follow Paul. I tell you true. 1 Dis one no dey listen to Heaven at all! But Linda Newkirk, you cross a line wey even Sherry Shriner never cross.

Beware MY beloved ones, becos di devil dey angry. Becos he know say his time dey short.

Linda Newkirk! You no only arouse di great anger of ABBA YAHUVEH. You no only arouse di great anger of YAHUSHUA HA MASHIACH. But you don arouse and you don grieve to di extreme di ONE WHO is called di RUACH HA KODESH! I AM di only QUEEN OF HEAVEN2! And I no go share MY Glory with no one (Is 42:8)!

Who you be to say that you give birth to YAHUSHUA?! Becos first, I did it in Heaven! Di ONE that is called di HOLY SPIRIT na di MOTHER OF YAHUSHUA! Na ME and only ME allow di privilege for Miriam, called Mary in different language, to carry MY CHILD for inside her womb. But even she had to be a virgin. Who are you Linda Newkirk?!

What blasphemy wey you don do! Who are you Linda Newkirk to think say you can bypass di Cross, to say any heathen can come to Heaven to be at di Marriage Supper of di LAMB?! I no go excuse you [for] di spirit of insanity becos you know inside your mind before you do am. You know wetin you don do.

And I warn now, let dis Word go forth!

Anyone wey go copy dis garbage sent from hell and preach am as truth name no dey written in di LAMBS Book of Life. You shall pay di same price wey she go pay. You shall swim in di same Lake of Fire. I send dis Prophet forth to warn before I send MY Judgment. Be not deceived becos YAHUVEH is not easily mocked and I AM not easily grieved (Gal 6:7-9; Heb 10:29).

Shelby Corbitt, I no go excuse you! I tell you make you fall on your face and repent for di deception that has been done. Your pride don keep you from doing dis MY children have been hurt all of una wey don say, dis date na di date YAHUSHUA go come, and di date pass by.

And woe be unto you wey are di Holy and you no even stand up and say, You lied! I no go make any excuses for you. Becos you don encourage di liar!

Dis Ministry, dis Minister, dis Prophet, dis Ringmaiden of MINE, has not lied! She warn you ahead of time. Say make you no listen to di lies of Kenneth Copeland! no listen to di lies of Choo Thomas! no listen to di lies of Shelby Corbitt! no listen to di lies of Sherry Shriner! And now she add, say make you no listen to di lies of Linda Newkirk!

Di false prophets dey line up and dem dey do battle with MY true Holy Prophets! And e go be like a War like NO other!

Kim Clement, you are a liar! Rick Joyner, you are di spawn of satan! Dis na only di beginning! 2008 go be a war like none other! As I call forth dis Ringmaiden, as I take call forth Elijah [Eliyahu] of Old Fire! Fire! Fire go fall on di prophets of Baal!

You, false prophets, dey prophecy out of satan mouth! Becos YAHUVEH is not a YAHUVEH wey go lie. Away from ME you date setters! E no wonder say when YAHUSHUA go come back how few go still have faith?

Virginia Arnke, you no dey speak forth MY Words! Away from ME! Becos you have grieved ME!

Beware! Beware! Beware! Oh Holy little ones! Test! Test! Test di spirit wey dey speak. Becos satan is out after your souls.

Orgone no go fit protect you. I don speak forth from dis Ringmaiden mouth. I don expose dis lie. E dey only draw di evil! e no dey repel di evil.

Now dem dey even get tricky becos dem want to confuse di innocent, so dem go take dis Ministry of AmightyWind and dem go twist di Words of di ministry.

I prophesy. I warn in advance. Make you no set your hearts on di words wey Shelby Corbitt dey talk. Wetin start out as innocent deception come become a complete lie now motivated by di word pride.

Christmas come and go. YAHUSHUA no come.

Where are di Holy, wey supposed to dey hold dis prophets wey dey prophesy accountable? Where are di Holy? And wey go call wetin e be, and na lie? Not even di one wey dey speak forth now know di date wey YAHUSHUA go come. Becos I say that I go send di Holy angels to tell you right before HE come.

Live your life every day as if na your last day. Make sure no sin dey found in you. Take am to di Cross at Calvary becos na only di BLOOD OF YAHUSHUA can wash am away. Only thru DI SHED BLOOD OF YAHUSHUA & DI NAME OF YAHUSHUA can you start a new day. Watch and wait. But away with di date setters. Close your ears. you no dey tired of di pain yet?

I AM releasing Revelations (as I set Elisabeth [Elisheva] aside) and di Secrets wey dey lock inside her starting with Ezekiel 9. Becos I tell you dis, e go be Secrets & Revelations. Becos she be that scribe. And judgment go start for di house wey claim to be di house of YAHUVEH sin na to know wetin dey right and still continue to do wetin dey wrong. I dey come back for a Bride wey dey without spot or wrinkle (see Eph 5:25-27)YAHUSHUA don repeat am again and again.

Linda Newkirk, how dare you think say you can just let any person into Heaven?! Who give you di keys to Heaven? For where you get di keys Linda Newkirk? You don prophesy falsely.

Now make di Holy people rise up every person wey dey hear dis Word and rebuke her! Rebuke Sherry Shriner! Remember di warning wey I don give becos di War just dey begin. And no be even 2008 yet.

Does anyone remember how many prophecies don come out? Why no body dey hold di prophets accountable when dem go say you go win di war in Iraq, America? Why una no hold Kim Clement accountable on di Christmas Day wey he say JESUS CHRIST go come.

People suppose hold Prophets accountable. Test di fruit of dis Ministry and you go see say e dey good becos for AmightyWind, only di Anointing nain you dey hear. For 2008 di Prophetic Messages wey go come forth go only grow stronger, with stronger meat for di Holy to take.

For 2008 there go be War like no other . And e go be di true Holy Prophets wey dey stand just like Elijah take stand, Elijah (Eliyahu) of Old take do and prophesy and expose, and destroy di prophets of Baal.

Dis na why I call you Elisabeth [Elisheva]. Although say your last name na Elijah [Eliyahu], I call you MY Elijah [Eliyahu] of New becos I prophesy thru you and just as [in di time of] Elijah [Eliyahu] of Old, di prophets of Baal shall be destroyed.

Just becos  e no happen in di way  wey your flesh think e suppose happen. No think [that way]. Becos I tell you true!1 Not one of dem don escape di Judgment of YAHUVEH. If dem go open mouth to tell you, dem go tell you of di things wey don happen to dem. Every person wey don speak against di Words wey I don speak thru dis Prophecies, dem go tell you a story of sorrow. Oh dem go call am bad luck. But di disaster wey don happen to dem

Oh but those wey dey feed after dis Prophetic Messages wey I don give you, you don see with your own eyes how dem flourish and grow! How dem become Prophets demsef becos I stir up dis gift inside dem! How their life don become a life of dedication to YAHUVEH & YAHUSHUA and each day dem dey ask for more of MY PRECIOUS SPIRIT! How their life only want to go in a life of Holiness, to be pleasing unto YAHUVEH! Di Bride of YAHUSHUA HA MASHIACH dey  wait with strong desire for each Word.

Kathrynyah and [di web-manager], di newest Word that was given, just a quick glance of am, post am. Make di people see am, dis na a Prophet also of Israel. Encourage di Bride wey dey hide there and di other places around di world.

Oh MY beloved treasured ones, even though say YAHUSHUA no come for that date wey you set, no dey discouraged becos your job is not yet done. But I command you to get angry and call di prophets wey be false, false! Make you no encourage dem to lie anymore.

You know when a dream na just a dream of di flesh you know when a dream na just a dream to deceive becos di date go come and di date go go. You know when prophecy na just a prophecy of di flesh, a prophecy to deceive, becos di date go come and di date go go. Now some  dey innocently wey don do dis and all WE command dem to do na to repent. Humble demsef, admit say dem miss am. Do not make excuses.

Shelby Corbitt, you say di Rapture probably no happen becos [of di verse] way say ‘if MY people fall on their faces and humble demsef and repent di land will be healed’? Since when wey di catching away of di Bride become punishment? Wetin go make YAHUVEH hold that off? Di only thing that would do na extend di time of Mercy, dis is true. But  e no go stop YAHUVEH from telling YAHUSHUA, Go get YOUR Bride!

Just admit, Shelby Corbitt, say you miss am. Pride goeth before a huge fall. Di end of di year go come. 2008 go appear. Fall on your knees and repent before di world becos you miss am. You allow di spirit of a Kenneth & Gloria Copeland di lying serpents tongue to fill your mind, to contaminate am.

You see, I not only dey speak forth out of Elisabeth [Elisheva] but dis na a new Anointing. Where ABBA YAHUVEH don speak, where YAHUSHUA HA MASHIACH don speak, now ME di RUACH HA KODESH, di ONE wey you dey call di HOLY SPIRIT,  dey speak forth for MYSELF also. For behold dis na a New Thing (Is 43:19).

Dis na Joel 2 (vv 28-29) Outpouring and MY Womanservant [Ringmaiden] go prophesy and those wey I call di elite forces of YAHUSHUA demon stompers know dis say, satan hates una. Una prayers dey affect all over the world.

Stay Holy. Becos only di front-liners will be allowed. For those of una wey never qualify, make una understand say other ranks dey available. WE need una to protect from di back.

Continue to cover dis Ministry in your prayers. Continue to cover each other in your prayers. Continue to lift di needs of di people up. Continue to cover dis Ringmaiden wey  I dey speak out of, becos satan know say there is but one Ringmaiden and he dey seek to take her life. Oh but di prayers of di righteous dey very important (Jms 5:16).

Your fastings combined with your support and your love, your Jericho Marches, di sacrifice of your hour time. All of una, all of una, all of una wey dey do dis! Great, great, great blessings dey  reserve for una! una be like a shield a Holy Golden Shield and I dey use una and di Shield dey drip with di SHED BLOOD OF YAHUSHUA HA MASHIACH. And di NAME dey written in di Shield of YAHUSHUA and I don ordain una to be demon stompers for ABBA YAHUVEH & YAHUSHUA & ME, di PRECIOUS RUACH HA KODESH your PRECIOUS RUACH HA KODESH, your MOMMA SHKHINYAH, your MOMMA WISDOM di ONE wey you call di HOLY SPIRIT. WE love you so much.

Great, great, great are your blessings, no be only for Heaven but right here for Earth. You go have protection. An orb actually dey over una and una dey protected as long as una no allow sin to enter in. For is it not written, Be ye Holy as I AM Holy (1 Pt 1:16)? ME wey dey inside you dey Greater than any temptation wey dey dis world (1 Jn 4:4)! Na your choice.

And those of una wey go read dis Prophecy and wey believe say you are to be part of YAHUSHUA demon stompers, you don already put YAHUSHUA first in your love and your life. You sacrifice all to HIM. You no dey allow sin to tempt you. Write. Introduce yoursef.

But woe be unto any enemy wey dey look for way to creep in. Be warned, dis group get discernment and di wolf shall die becos I no go allow this group to be contaminated.

Some innocent little sheep and lambs dey wey try to creep in and just like a little child dem go say, I want to fight. I want to fight.

I just rob dem on di head and just say, Wait till you grow up a little bit more. Becos you need make dem minister to you more than you dey ready to be a Minister yoursef. You need make dem pray for you more than you be a prayer warrior. Continue to grow MY little ones. No take am as insult becos you no go fit bear di fire of di front lines. That na why dis na elite force wey Heaven bring together.

Di Holy angels demsef come to tell Elisabeth [Elisheva] of di birth of dis new Ministry wey be YAHUSHUA demon stompers. For di Glory goes to HIM alone only thru HIS NAME, only thru HIS BLOOD nain any prayer dey get answer.

Dis na di Words wey I don talk dis day. As [e] read di false prophecy of a Linda Newkirk and Elisabeth [Elisheva] feel MY Anger stir up, she come go speak for English, instead, MY Holy Tongues of Anger come forth. Dis na how dis Word take come forth.

On dis date of December 26, 2007, na so di word take come out and na so e shall be written each Word wey she don speak under di ANOINTING and thru di NAME OF YAHUSHUA HA MASHIACH and thru di BLOOD OF YAHUSHUA HA MASHIACH.

And one more thing, YAHUSHUA demon stompers, I go release Secrets wey Elisabeth [Elisheva] don receive dis day to you. Dis na only to be among una. Dis is no to be shared with any other, whether e be sister or a brother, or a mother or a father, or your own children. Wetin I give you, stays with you. Woe be unto any Judas wey go disobey di commands from Heaven beos di purpose na to be a blessing unto una, MY prayer warriors wey go di extra mile.

Long ago Elisabeth [Elisheva], I tell you to gather di troops on di wall. I give you dreams back to back and it has been posted for many, many years. Dis now, YAHUSHUA demon stompers na di troops on di wall. Dem be di guards. Dem be di lookouts. Dem be di soldiers of YAHUSHUA HA MASHIACH. Those wey remain, becos as a Gideon, WE dey weed dem out who go remain for di front lines, go know say dem be di Bride of YAHUSHUA HA MASHIACH.

End of Prophecy. To enlighten some and offend most,Apostle Elisheva Eliyahu

[End comments on audio:]

[Elisabeth (Elisheva):] Praise YOU ABBA YAHUVEH. Praise YOU BELOVED YAHUSHUA. Praise YOU PRECIOUS MOMMA RUACH HA KODESH. Our MOMMA SHKHINYAH. Our MOMMA WISDOM. Thank YOU. Thank YOU. Thank YOU for honoring me with dis Word. Thank YOU for honoring all of us with dis Word. We thank YOU. We praise YOU. We worship YOU. We love YOU. We adore YOU. Thank YOU. Thank YOU for Ephesians 6 armor. We stand in Ephesians 6 armor.3 Thank YOU ABBA YAHUVEH. Thank YOU ABBA YAHUVEH. And Amen.

[Adam (& Kathrynyah, from down di hall):] join say, Amen. Amen. Amen!

[Elisabeth (Elisheva):] Thank you Brother Adam. Praise YAHUSHUA!

* * * * * * *

1 Dis na how dem dey take talk for olding days (for I tell you the truth).

2 See  no Worship di False ‘Queen of Heaven’

3 Eph 6:13-17 Therefore make you wear di full Armor of GOD, so that when di day of evil come, you go dey able to stand your ground, and after you don do everything, to still stand. Then make you stand strong, with di Belt of Truth buckle around your waist, with di Breastplate of Righteousness in place, and make you wear for your feet di Readiness that comes from di Gospel of Peace. In addition to all dis, take up di Shield of Faith, wey go help you to quench all di fiery arrows of di evil one. Carry di Helmet of Salvation and di Sword of di SPIRIT, wey be di Word of GOD.

* * * * * * *