Prophecy 50


Hear Oh Yisrael! THE POWER! THE POWER! THE POWER!
Is In YAHUVEH’s Name!

Given to Rev. Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu)
October 8, 2001

 

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Deut. 12:1-4: These na di statutes and judgments, wey you shall observe and do in di land, wey YAHUVEH; Elohim of your fathers don give you to possess am, all di days wey you go live for di earth. Ye shall utterly destroy all di places, for where di nations wey you go possess dey serve their gods, upon di high mountains, and upon di hills, and under every green tree: And you shall overthrow their altars, and break their pillars, and burn their groves with fire; and you shall cut down di graven images of their gods, and destroy thier names out of that place. You shall not do dis unto YAHUVEH your Elohim.

Joel 2:32: And e go come to pass, that whosoever go call on di name of YAHUVEH shall be delivered: for in Mount Zion and in Jerusalem shall be deliverance, as YAHUVEH don talk, and in di remaining few wey YAHUVEH go call.

Jer. 16:19-21: Oh YAHUVEH, my strength, and my fortress, and refuge for di day of affliction, di Gentiles go come forth unto you from di ends of di earth, and go say, surely our fathers don inherit lies, vanity, and things wey profit no dey. Shall a man make Elohims (gods) for himself, and dem no be Elohims? (gods). Therefore, behold, I go make dem to know, I go make dem to know my hand and my might; and dem go know say my name na YAHUVEH.

Psalm 118:26: Blessed be him wey dey come in di nature of YAHUVEH: we don bless you out of di house of YAHUVEH.

John 5:43: I come for my Father’s name, and una no receive me: if another shall come for his own name, him una go receive. Luke 13:35: Behold your house is left unto you desolate: and verily I say unto you, una no go see me, until di time come when una shall say, Blessed be He wey dey come in di name of YAHUVEH.

Do some research. Look up di name Jesus for di Strong’s concordance. na number 2424 for di Greek. Dis refers to 3091 for di Hebrew. Look am up, 3091 na Yehowshuwa which means say: YAHUVEH Saves. “Halleuyah! Praise Yah!” Replace di original names in di scriptures for Lord and Jesus and you go understand things in a whole new way. Dis words come forth with much weeping and spiritual tongues and YAHUVEH say di rest of di interpretation will be given thru other Apostles and Prophets. I go pass on di tape to those wey di RUACH ha KODESH tell me to. Dis message come forth totally unexpected as I was in prayer with another sister. Oh Father, YAHUVEH, speak forth di words wey you want to say..

* * * * * * *

OH NO! NO! NO! NO! …. (Deep weeping)

Oh I am heartbroken, I am heartbroken, I am heartbroken. You Think say your Elohim YAHUVEH cannot be heartbroken? Oh I am heartbroken. Oh I dey weep, I give man a choice. I give dem free will and wetin dem dey do? I give dem knowledge. Do you not know why I tell make you no eat of di fruit of good and evil? Na becos I know say man go choose to eat of di fruit of good and evil. Na becos I know say man go choose to eat of di fruit of di bad knowledge. I give dem knowledge and wetin dem do? Dem make weapons of warfare to annihilate di human race.

Each one want to be greater than di other. Each one no dey satisfy with wetin I don give dem and so dem wan to be just like Cain wey kill Abel and kill their own brother. MY Children, MY Children, MY Children, no blame ME for wetin you dey do, becos I don give you  free will. Na  you wey chose all dis leaders. Na you wey put dem for office. na you. You no check di kain spirit wey dem belong, you wey no care whether or not dem pray and which god dem pray to. Na you, wey no care whether dem keep di Commandments and di Torah. Na you, wey no care whether dem love Yisrael.

Di Blood, Di Blood, Di Blood dey on your own hands. Na you wey in fear no gree rise up against abortion. Na you. Na you, wey dey silence when you say homosexuality dey wrong. Una fill all di churches and una fill di congregation, and una sit down behind a shepherd wey no be shepherd at all. Una dey watch dem as dem dey draw in di millions and say that na by MY hand, when surely na di blood money given to dem by di power wey dey run dis land. I don pull MY mightiest warriors from di churches. Dem dey sit there with no shepherd but di great Elohim “I AM.” MY true shepherds no know where di next money dey come from, but dem know say di great Elohim “I AM” go supply their needs.

Na dis kain people I go bless and continue to bless. Becos dem they weep  wail for wetin dem they see. But dem no dey stay silent. Becos there is fire for inside their bones just as surely as dis woman servant dey feel like she dey on fire becos na MY Fire, MY Fire nain dey burn inside dem. Dem no go fit keep silent even though dem want to. Dem no go fit stop weeping, even though dem want to. Dis na di Mark of MY true ones. Dis na di Mark of di Chosen Ones.

Oh Yisrael, oh Yisrael, oh Yisrael, now will you at last turn to di great Elohim “I AM?” If e dey good enough for your Father Abraham, once again e go dey good enough for you? No, Abraham was not a god. “I AM” his Father Elohim. But even then man dey look Abraham like say him was a Elohim. No Look to human being any more as a Elohim. Oh Yisrael, oh Yisrael, hear ME, di power, di power, di power dey for MY Name! Make you no listen to di rabbis and di evil ones wey don censure MY Name from your mouth.

(I rebuke and I bind you satan: you try to hinder dis message from coming forth and right now I take authority over you in di Name of YAHUSHUA, ha MASHIACH. di Blood, di Blood dey against every spirit wey dey try to hinder dis message and to stop me from hearing it. Di Blood of YAHUSHUA ha MASHIACH dey against you! I call forth Michael right now and I ask am to help me deliver dis message. Help me, Help me, Help me! No let di spirit of confusion come against dis message. Thank you! Thank you!)

MY Children, MY Children, Yisrael, I don put a power within your own City, even your very walls. Na where Isaac supposed to have been sacrificed but instead I put a sacrifice where Abraham no go have to sacrifice his son. That na where I put MY sacrifice, on your very own soil, on Calvary. Yisrael, call upon di Name of YAHUVEH. No dey ashame of di power wey dey in that Name. No longer erase am. No longer cover your mouth. But call on MY Name, di only Name that can save. No longer deny MY Son YAHUSHUA. HE come from your very own land. If to say HE come from another land, I for understand, but HE come from your very own land. Na for on your own soil HE was crucified. HIS Blood flow in di ground. Na for your own tomb (where dem dey bury di dead) HE was placed, in your own ground nain HE was raised. Na  for your sins and di sins of di world HE died and na for you and di world that HE arose. Make you no deny di only one that saves. Call upon di Name of YAHUSHUA. Call upon di Name of YAHUVEH.

No listen to di evil rabbis wey dey lead you astray. Just as I give di warning to di churches, I give di warning to di temples. Di temples dey full, but MY Spirit’s no dey there. You have di law, but you no get di RUACH. Oh MY Children, MY Children, MY Children, you no know why water no dey for di land? You dey hungry for water and wonder why e dey dry  for Yisrael. Na because you don reject di Living Water from di woman at di well. I continue to send MY ministers, MY Prophets and apostles; dem come in MY Son Name, YAHUSHUA. Dem offer you di Living Water but you brush their hand away. Na you, Oh people of Yisrael wey dey accept di lies of una leaders. Di rabbis no wan make you know di power wey dey in di Name, of di power in di Name, MY Name na YAHUVEH! Your Savior MESSIAH Name na YAHUSHUA. Now you go listen and in that Name you go start to learn to pray?

Look around you, oh Yisrael, you no see any friend. Look around Yisrael, wetin you depend on once you will never depend on again. Now you go listen as I speak thru dis woman servant dis day? Now you go cry out in di Name of YAHUVEH and accept di gift of YAHUSHUA wey I give you and di Name wey I give you so that you go be saved. Make you welcome di Messianic Christians, di ones that are called by MY Name, Becos dis na your protection, oh Yisrael. Stop casting dem away. Dem dey cry out to ME, to di Elohim YAHUVEH. Dem dey cry out to ME in di Name of YAHUSHUA. Stop casting dem away, listen to MY Prophets, listen to MY apostles, and listen to those wey I send. Becos dem come with MY heart, MY heart of love for you, oh Yisrael.

Every time wey you face di Western Wall, look up, becos MY Son go come in di eastern sky. Be deceived no longer by all dis lies. I don count every tears wey don drop on that Western Wall. Dis na di very place wey Abraham been think say he go sacrifice Isaac. Dis na di very place wey Jacob see a ladder to Heaven. Dis na truly holy, sanctified ground. For those wey dey cry out in YAHUVEH’s Name, di miracles wey I do once I go do am for you Yisrael again. No do as di world dey do. No trust any weapon or man; instead turn to di great Elohim YAHUVEH di one that is called di Great Elohim, “I AM.” See oh Yisrael, one day you go see, very soon di weapons of man go point at you. But you must fast, and you must weep, and you must wail in di Name of YAHUVEH, in di Name YAHUSHUA. I go hear and I go deliver your land.

Oh na true say an evil person dey come, and he go say him be “I AM!” But he go do away with di Torah and he go rewrite MY laws, instead e go turn dem to man laws. He go tell you, oh Yisrael, say him get di answers, where you no go ever thirst and hunger, or war again. But know say dis  na all words of an evil man wey dey try to place himself up as di Messiah of all mankind. But I warn you oh Yisrael, now before di blood go flow in all di streets. Dis evil one wey dey come go end up in defeat. So lift your voice up oh Yisrael, and all those wey love Yisrael; cry upon di only Name YAHUVEH and in di Name YAHUSHUA, wey can only save. Oh Yisrael, oh Yisrael, Yisrael you still be di apple of MY eye, for even MY very Feasts and Sabbaths you no dey despise. Question any leader wey una get wey no dey pray in MY Name and live by di Torah and tell di people say we no go win dis warfare by weapons, but only by fasting and prayer.

I de warn every enemy of Yisrael. You have di covering oh Yisrael, of America but when you turn your back on Yisrael, oh woe be onto America. Even di scriptures verify say you supposed to dey pray for di peace of Jerusalem. When you do anything wey come against MY Word no think say I never hear. I dey speak to di entire world leave di apple of MY eye alone. For I don chastise her; she has never know wetin be peace. But dis na for ME to do and no be for you. She go once again cry out to ME, di Elohim of her forefathers, becos I make a covenant with Abraham and I no go break am. I make a promise to YAHUSHUA, becos HE say dem no know wetin dem dey do. He said, “Forgive dem, oh Father, for dem no know wetin dem dey do.” But you America and those wey join for di United Nations, I warn you now, no come against di apple of MY eye, although she done do much wrong, she  don also do wetin dey right for MY eyes. Di people of Yisrael be like one big family, when you hurt one, you hurt all of dem. When you kill one, e be like their own family.

Oh America, you only think say you know sorrow. You should have to walk in di shoes wey Yisrael don walked in. Dem fight and Dem struggle for each breath since I don decree her a nation. Since dis baby was born, dis baby has been tried again and again. Dem don try to kill her. But, I don breathe life inside her each time, as I done do am again and again. For all those wey dey seek her destruction know say “I AM” go do am again. Dem dey hunger and dem dey thirst after righteousness and dem no know why; but if only dem go accept di fresh manna and di Bread of Life and di new wine. Dem go live and not die. But dem go accept am, I tell you, e go happen. Becos I get a remnant wey go come out of Yisrael and live and Yisrael go stand, but she no be human being go defend Yisrael.

For I don put a mystery inside Yisrael, and di power dey inside that Box a power we be like no other, with all of your atomic weapons, dem no go fit begin to compare with di Rod wey I don place inside that Box. E go once again dry di riverbed of di Red Sea. Di miracles wey Moses do go once again be seen. If only dey go once again believe. Di Name, Di Name, Di Name; Di power alone dey for di Name. Call out to ME in di Name of YAHUSHUA, for in YAHUSHUA Name di evil no go stay. Call out to ME in di Name of YAHUSHUA, di Blood covering of dis land and di world. For HIM be truly YAHUSHUA ha MASHIACH, di MESSIAH wey no be only for Yisrael, but for di whole world becos HIS Blood flowed into di ground, into Yisrael’s own ground, and e flow across di world to every woman and man, boy and girl. MY Children know di power of that Name. In di Name of YAHUSHUA, MY Children will be saved.

(Elisabeth [Elisheva] dey pray: Thank You, Thank You Father, Thank You, Thank You, Thank You)

Just tell Yisrael that I don give them a far greater sacrifice than wetin Abraham once been think say he suppose to give ME, and that na his own son for I gave MY own Son and HIS Name na YAHUSHUA. And right where di Western Wall dey, where dem dey kneel and pray, dem no even understand how holy that land be.

(Elisabeth [Elisheva] dey pray: Thank You lord, Thank You Father, Thank You YAHUVEH, Thank You YAHUSHUA.)

I cry out for mercy, mercy for Yisrael. We no know wetin dey go on; we never listen to di news tonight, but we praise you and we thank You YAHUVEH for Your words. You say dem be di apple of your eye. Dem be di apple of your eye. Oh have mercy! Have mercy, oh have mercy. I cry out for more mercy on Yisrael than I even do for America. I cry out for mercy Father. Di vision wey I see na di blood, but di blood when YAHUSHUA die, and di blood go into di ground. YAHUVEH show me e just red for di ground of di whole world. E cover di whole world. Even though human being no fit see am, e cover di whole world. Halleluyah! Thank You Father; Thank You YAHUSHUA!

Given to Apostle Elizabeth Sherrie Elijah (Elisheva Sherrie Eliyahu) on the 8th of October, (Tishri 21st) 2001, between 3:00 a.m. and 4:00 a.m. during the Feast of Tabernacles.


* * * * * * *