Prophecy 33
Di Horror, Di Horror, Di Horror!
As e be for di Time of Hitler,
Na so e go Be Again!


under di anointing of di RUACH ha KODESH na I take write and talk dis prophecy
thru Apostle Sherrie Elijah (Elisheva Sherrie Eliyahu)
April 29, 1999


Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name. Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out. Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY WIND wey dey blow across dis earth, di HOLY WIND OF REVIVAL.No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Wherever you go I go keep you safe. Whatever go happen know say I am with you, and I go keep you safe. Does a Groom wey be husband to be allow any danger to come to HIS Bride wey be his wife to be? You be MY Bride, I be your Groom. Yes, I dey come soon but until you see ME make you no think say I no go shelter and protect MY Bride. Abi MY Word no say though 1,000 go fall by your side, though di dead surround you, I go keep you safe (PS 91:7)? You remember when darkness and light surround di Israelites and di Egyptians? You remember when di Egyptians get di plagues and di Israelites no get ? Dem live near each other did they not? Yet di Israelites were protected. As e be then, na so e go be again.

GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR go come to those wey dey display MY Laws for MY face dey spit on MY Torah and defile di Holy Word and tear am to pieces.

GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR go come upon those wey dey mock di word of YAHUVEH wey dem don throway and call am garbage .

GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! You say I be a God of mercy and love and when I speak rebuke or for harsh tone thru MY Prophets, you say “That no be my loving and merciful Father.” I no say, “I dey chastise those wey I love? Which kain parent dey discipline their child without raising their voice?” FOOLISH, FOOLISH, FOOLISH ones. I go slap you, I go strike you for your right and for your left face, I go stomp on you. But for di sake of your souls, I go allow satan to kill di flesh, because of MY love and mercy, call upon ME when that time come, I go save your souls.

GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR! GREAT HORROR like dis world never see before. But listen, I no dey give all dis words to MY Bride, Babies, Chosen Ones and Elect to fear. Dem no be for those wey dey hear MY voice and fear ME.

It is wisdom to fear di Lord. It is wisdom to try to be pure. It is wisdom to keep living Holy and avoid unholiness. You dey take di Word of God and you dey hold am for di heathens face dey say, “Thus saith di Lord.” Watch and see, your neighbor house will be destroyed; plagues, sickness, death, destruction and poverty go come and watch how I go cover those wey be MINE. I go cover those wey don enter MY Passover. Those wey be MINE, wey don enter into MY Passover, you go Passover di HORROR of MY Judgment wey dey come.”

Great destruction dey come. Di earth go shake and quake in fear. Can di sun outshine MY brilliance as I dey come closer to di earth? Di lava go run, e no go fit contain di anger of YAHUVEH anymore. Oh but you go see MY angels encamp about those wey love ME, you no need to fear. Those of una wey dey hear MY voice no need to fear when na time to go you go know. Did I not open di Red Sea? I do am then, so I go do am again. Just as di evil pharaoh and his army chase MY Children of Israel wey just wanted to be free to live Holy and worship ME.

MY Children na di ones wey I protect. Their enemies were destroyed. I do am then and I go do am again. Di Israelites disobey and I delay them from entering di Promised Land by MY chastisement. See di destruction wey go come upon di prostitute of Babylon. Remember Hitler? As I don tell MY Prophets, learn from Hitler and you go see wetin has been in di past go be so in di future.

Oh, Oh, Oh!!! Rivers of Blood go flow! You so-called Christians with your mouth wey dey full of gold. na gold sent from hell! Gold sent from hell! Gold sent from hell! You’re FOOLISH, FOOLISH! So that satan go take back wetin he don give you. Did not Hitler pull gold teeth come out from Jewish people? Satan dey mock and laugh, as e was then he go do am again. Those wey know ME, those wey know ME, know say dis no be of ME. I dey command you to be humble. Why  I go make you to show off a mouthful of gold? Dis no be pride? I hate di leaders wey dey teach dis and dey lead MY People astray. You go know say you go know say you wicked spiritual leaders go stand before ME one day and hear ME say, “Depart from ME, you workers of iniquity, I never knew you! (Mt 7:23)”

Fall on your faces and REPENT! Get di gold pulled out of una mouths before satan  go pull am out for just as Hitler do am, dem go do am once again. Di anti-christ go call dem extermination camps. Before he kill 6 million Jews, now e go be 666 million christians and Jews. Multitudes go dey lukewarm for their faith, but before their life is taken, turned off like a matches fire, dem go be on fire with di love of YAHUVEH. Wetin dem no get now, dem go get then. E for no dey easier now to sacrifice your mind, body, spirit and soul giving ME your will, doing it MY way or you really prefer to wait to endure di HORROR wey dey come?

Did I not say for MY Word di “lukewarm” I go spit out of MY mouth (Rev 3:16)? How can you think when reading MY Word that just anyone wey call themsef “Christian” go be caught up with ME in di air (1 Thes 4:17)? Di Bride wey I come for go dey prepared, obedient and loyal, loving ME in all ways, mind, body, spirit and soul, dem go already dey dressed without stain or wrinkle. Which kain Bride go make her Groom wait? na di guests dey delay. Di Groom no dey wait for HIS Bride; di Bride dey ready when HE appear. Di extermination camps no go dey full of MY Bride. None of MY Bride will be found there. But e go dey full of guests. I get only one Bride.

When dem round una up like bunch of cattle, for tight space against one another where you no go fit move left or right, while you still dey alive, dem go pull di gold comot from your mouth. Dem go pull di gold by force from your mouth. Dem go force di gold comeout from your mouth and di jewelry comot from your body. That na wetin you go get for following  false deceptions, great signs and wonders. I send dis prophet to warn you. Satan dey play you; you be bait on di hook. Look and weep as spiritual leaders wey I once trust dey dangle MY People like bait on a hook over di jaws of hell. Di evil spiritual leaders dey line their pockets with gold as hell dey fill di people mouths with gold so that di evil ones can force am out like dem take do to di Jews. Wetin you sow you go reap.

Una for Israel, wey dey follow dis again, Una never learn not to lust after gold just so dem go rip am come out from your mouth? Fall on your faces, REPENT today! Flee from di leaders wey dey lead you astray. For those wey no do a Passover Seder, no know wetin to do or no want to. Learn now. You need a Passover from MY judgment. I dey give you another chance, because I am a God of mercy and love. I speak to dis prophet in a dream so you no go fit say your God no warn you. I, chastise those wey I love. As e be then, na so e go be again. Na your choice.

Do you want to be obedient now or suffer MY chastisement or MY rejection later? Na so e be then, Na so e go be again.

(Sherrie’s (Elisheva Sherrie’s) note,” I had a dream where I see myself dey lead another Passover Seder, all you need na di bare minimums. I see di matzo bread, applesauce, horseradish, parsley, radish, grape juice or wine. Study to show yourself approved. plenty of information dey on di internet. Read di Story of Moses, believe say you go have a Passover from di horror wey dey come. Read Prophecy 31.)

* * * * * * *

Na so it is written, Na so it is spoken. Given under di anointing in prayer to dis child, warrior, bride and servant of YAHUVEH, YAHUSHUA and di RUACH ha KODESH. On 4/29/99 7:13 p.m.

Please feel free to copy and distribute dis prophecy as you like. No remove or add anything. Di only ones wey I no give permission to na those wey go mock and bring damnation upon themsef. Di blood no longer dey on my hands.

Rev. Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu).


* * * * * * *