Prophecy 30
Beware! I Go Do Wetin You No Go Even Think,For Di Time Wey You No Think,In A Way wey You No Go Even Think!

Na  Apostle Elisabeth Sherrie Elijah receive
dis prophecy (Elisheva Eliyahu)For February 8, 1999

Dis prophecy come thru Apostle Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu) onJanuary 25, 1999

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Windwey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEHarise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Di heart of people go shake because of fear as dem go see wetin dey come upon dis world in di year 2000 and beyond. Because those wey dey laugh di people wey dey warn dem, you go taste of wetin dey come. Becareful, make you no take MY mercy for granted, no match di Blood of MY Son for under your feet,  to make am unholy, you dey sin and you go say, “Oh well, I am forgiven.” Becos I say unto you say there is no forgiveness if you dey do dis thing. Becareful for those wey think say I be a God to use take joke! Becareful of those wey dey take MY love and mercy and patience for granted. Becareful of those wey dey say, “Vengeance no be mine saith a God of balance, of both love and war.”

Dis world go harvest wetin e don plant for ground. MY Babies, Bride, Chosen Ones, and Elect wey dey live Holy as if dis na di last days and wey dey honor ME on di True Sabbath and wey dey keep am Holy, dey watch for ME, I go return and find say MY Bride get oil for inside her lamp, and dey wait for her Bridegroom, her Savior. I go take her away as MY Bride. But those wey only get lamp but no oil go find out say dem get wetin resemble godliness but godliness no dey for within. Dem go go away and look for me and dem no go fit find ME.

No one go fit say dem never warn dem dis day.

* * * * * * *

Na so YAH take speak am, and na so dem take write am down dis day wey Pastor Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu) received for 2/8/99

* * * * * * *