Prophecy 29

Woe be unto di wild animals wey
dey pretend like say dem be sheep! 

Na Apostle Elisabeth Sherrie Elijah receive dis prophecy (Elisheva Eliyahu)February 4, 1999 2:12 p.m.

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Windwey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEHarise against HIS People, till there was no remedy.      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

(Explanation) Woe be unto di wild animals wey dey pretend like say dem be sheep! No touch MY anointed, and no harm MY Prophets. Although say dis prophecy been be for  another person wey deceive me as a website manager, she name her ministry after dis one. Yet that ministry dey lead others astray to worldly things, and some false doctrine. Their name na Engle dem name their ministry Holy Ghost Fire, dem copy wetin God give me wey dey Holy. I suppose to share dis prophecy becos na for other ministers and ministries to be encouraged where di wild animals dey devour or bite you with their long teeth. As God take protect me HE no be respecter of person HE go make your enemies to run in seven different directions!

Dis woman wey call hersef pastor been be my web manager for one night and lead people to Amway no be to YAHUSHUA! I have no choice but to mention her name for here becos she still never change di name of her ministry. She make profit on di name of dis Prophet for one night! Wetin be di price of a soul I ask her and all those wey do dis things? Ministers beware all wey take di tax exempt status wey di Government don bribe to no warn di people against wetin dis country dey do. Di RUACH ha KODESH tell me say truly that tax exempt status go be your only reward! Shortly there will be no reward from Government, wetin  you go do then? Dis minister wey dis prophecy mention for below I for prefer to  remove her name but I am NOT allowed to becos dis na a word of God and warning to all others wey dey do di same thing. Remember YAHUSHUA and how he tear up di money changers’ temples! Dis prophecy na just a small example of how HIM take feel. I forgive her and only pray say she go stop serving di God of wordliness.

I remove dis prophecy for di longest of time until I continue to get requests for am. I no like to speak di curses of God YAHUVEH and not blessings. God na God of Balance in every thing. Read Deut. 28 di curses of God to those wey disobey and Blessings of God to those wey Obey! Feb.4 1999

* * * * * * *

Enemies of dis minister and ministry wey come as a sheep and show your wild animal’ teeth and your plan to  kill dis ministry and minister and wetin e stand for, you go hate di day (thus SAITH YAHUVEH, YAHUSHUA and di RUACH ha KODESH) wey you ever steal di name of dis ministry to confuse di Babies, Bride, Chosen Ones and Elect. You have no right, or did I di Lord YAHUVEH or YAHUSHUA, give you di right to name your ministry “Holy Ghost Fire Ministry!” Repent today Barbara Engle for stealing wetin dey Holy and pouring MY wrath upon yoursef and your plans and ministry no dey holy! You be di Judas wey I warn MY daughter Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] of long ago. Give back seven fold everything wey you don steal. Remove di name wey you don steal or you go lose your soul if you continue on in di road of destruction wey you dey waka for. No person wey do dis things go survive and di fire of hell go lick your face and body for eternity. Give back. Forsake everything wey you don steal.

Beware I no be God wey dem dey use take play. I use MY Woman Servant, MY beloved servant to test you, to warn you but you no listen. You read and type di prophesies, you hear MY judgments wey I speak on di ungodly and those wey dey seek to destroy a ministry wey no be ordinary woman hand build. But by di hands of Almighty God YAHUVEH, YAHUSHUA and MY RUACH ha KODESH! You dare to steal di name of a ministry wey dey speak of MY HOLY GHOST fire. For doing dis if you no repent today and forsake dis evil you go lose your soul. Dis na MY last warning to you Barb and Paul. You go only deserve MY destruction, turn from your evil ways. Remember say Jacob I love! Esau I hate. Icabod na your name.

No think say dis na Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] dey speak becos I prophecy your destruction in all ways if you no turn from your wicked ways. Long ago I warn you and now I warn you again. Your dog was only a sign. ME di Lord God giveth life and ME di Lord God taketh it away. How weak you are, REPENT today! Take Holy Ghost Fire Ministry commot from di name of a ministry wey I no give you. You call yoursef dreamseeker but ME di Lord God wey you claim to serve go become your worst nightmare if you no listen to MY prophet wey now dey speak forth. Give back seven fold financially everything wey you don steal. Give back di holy name of di ministry to her wey you don steal. Na only hell fire you go see if you no do dis today. Test ME and see if I no go do wetin I don speak. Test ME and see if I no go bring destruction to everything wey you don build with your hands. You never still learn in di past? For di reason wey I no want any person to perish I don warn you again.

No save your treasures here on earth but build dem in heaven! Na so I take speak am,  na so dem write am, na so e shall come to pass becos dis na di words of di one and only God, “I AM.” “I AM” go be as your own worst enemy from dis day forward if you no forsake and give back everything wey you don steal seven fold. No blame your husband Paul, like Eve, you know say wetin you dey do was wrong. You feel MY sorrow in di form of depression and yet you no repent. I show you MY anger by touching di life of your dog and showing you how weak life be, but you also see how I can give life where there is death. Sickness where there is health. Poverty where there is wealth. sorrow where joy been dey.

Your womb shall remain barren and everything wey you hear say I don speak shall come to pass if you no give back everything wey you don steal from Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] and take off Holy Ghost Fire from di name of your ministry. I no tell you to do that kain evil. To defile dis Holy ministry wey only dey stand for holiness and to mock wetin I don give Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] . If you no obey all your blessings even di smallest go turn to curses. Every time wey you write or see di name Holy Ghost Fire Ministries wey you don steal for your gain and fame. You go receive yet another curse until your end go be as pharaoh. Come out of di church of di pretenders Barbara and Paul Engle. Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] no know fully wetin you been dey do, but I show others. As you work I give you signs to stop wetin you dey do yet you ignore dis signs. Again I say repent for wetin you don do. Give back di name of dis ministry. Erase your unholiness with MY Son shed Blood; forsake evil doctrines, and other gods of gain. You have been warned dis day by YAHUVEH, YAHUSHUA and di RUACH ha KODESH, di ONES wey you claim to serve.

February 4 1999 2:12 PM wetin be di price of your soul? Be warned and beware, I go take back di blessings wey I don give you if you no REPENT today! I send you to Sherrie Elijah [Elisheva Sherrie Eliyahu] to allow you to be tested knowing say she go speak forth MY words when I speak dem. You no go fit say dem no tell you. Thus saith di Lord God of Hosts. REPENT of di false doctrine wey you believe and teach.  Ears wey dey scratch and wandering eyes and di desire for gold don lead you away from Calvary.

* * * * * * *

I speak and write dis Prophecy thru MY handmaiden, Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu) 2-4-99 2:12 pm

* * * * * * *