Prophecy 131


Donald Trump, Popping like Popcorn!


Dis word come dem write am as e come out under di Anointing of di HOLY SPIRIT (RUACH HA KODESH)
Thru Apostle & Prophet Elisheva Eliyahu
Received June 29 – Released July 9, 2016

Donald Trump Win di Elections!

Donald Trumps Best Speech so Far!

* * * * * * *

Below na  di Prophecy as e come out

with Prophet Elisheva in “Holy tongues,” as GOD SPIRIT take allow her to speak (Acts 2:3-4) of heavenly or earthly languages (1 Co 13:1). Elisheva speak out in tongues wey dey bring Prophecy (1 Co 14:6).

E contain di HEBREW NAMES of GOD:

YAH / YAHUVEH na GOD HOLY, SACRED NAME as in “Alleluia” or “Hallelu YAH”. wey exactly mean “Praise YAH”: YAHUVEH / YAHWEH na GOD DI FATHER; YAHUSHUA / YAHSHUA na GOD ONLY BEGOTTEN SON(HA MASHIACH mean “THE MESSIAH”; ELOHIM mean “GOD.”)

Di Revelation of “SH’KHINYAH GLORY” as di PERSONAL NAME of RUACH HA KODESH, (for English Di HOLY SPIRIT), na also on dis site. (HA SH’KHINAH {SHEKINAH} na Hebrew for GOD ABIDING, DIVINE PRESENCE.)

And ABBA YAH mean “FATHER YAH” and IMMAYAH means “MOTHER YAH.”

Scripture wey we quotes for dis prophecy na from KJV or NKJV unless we say na another version. Right click di footnote numbers to open a second tab.

* * * * * * *

YAHUVEH’S Word to Elisheva to be added before the Prophecies:



YAHUVEH Words to Elisheva to be added before di Prophecies:

I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],

make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit.

Becos nothing wey dey here come from your hand.

Nothing wey dey here commot from your mouth.

Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .

Na from di Mouth of YAHUSHUA, your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH, your IMMAYAH, na dis take come out

If to say na by your hand e for don fail long time ago.

Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival.

No be by your breath, or e for don fail.

I AM di LORD YAHUVEH: that na MY NAME:
And MY GLORY I no go give am to any one,
or MY PRAISE to idol” Isaiah 42:8

(Prophecy 105)

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and scoffed at HIS Prophets, until di Wrath of YAHUVEH
rise up against HIS People, till no more remedy.
—2 Chronicles 36:16

Then, in July 2016:

Woe be unto anyone that dares to try to harm—these two anointed ones. You will regret the day you ever were born. Touch not MY anointed and neither do these two Prophets any harm (see Ps 105:15; 1 Ch 16:22). It would be better for you if I, ABBA YAHUVEH, would tear out your tongue!

(Prophecy 128)

And from Prophet Ezra:

I warn you—all those wey dey come against dis Ministry AND PROPHECIES and Elisheva and Me, all di Ministers of AmightyWind Ministry—I warn you now, no Touch YAH’S Anointed and no do HIS Prophets  harm (Ps 105:15; 1 Ch 16:22) or di Wrath of di Rod of YAH go come upon you. But for those wey dey blessed and wey be blessing for dis Ministry, and faithful, and wey dey receive di Prophecies, much blessing go come on all of—una to protect wetin belong to YAH in di NAME OF YAHUSHUA.

* * * * * * *

Dem record dis Prophecy as audio. Here na as dem write am out.

[ Ezra prays for Holy tongues… ]

Elisheva: ABBA YAHUVEH, in di NAME OF YAHUSHUA [we pray].

Ezra: HEAVENLY FATHER I ask YOU for us to be invisible-to cover us ABBA YAHUVEH-in di physical realm and in di spiritual realm, to be covered with di SHED BLOOD OF YAHUSHUA wey be di weapon above all weapons (2 Co 10:3-5; Rv 12:11). We ask YOU ABBA YAHUVEH to do am for us in di NAME OF YOUR HOLY SON YAHUSHUA.

And satan I speak to you right now and all your principalities and di demons wey dey  attached to you, I bind you from dis conference call. I bind you from dis Internet connection. Whatever I bind on earth dey bound in Heaven (Mt 18:18) so you are bound on dis earth, in dis place in YAHUSHUA’S NAME.

I ask YOU ABBA YAHUVEH to send am to where he belong, to all di place wey YOU don prepare for all [of dem], him and his demons (2 Pt 2:4), until di day of Judgment in YAHUSHUA’S NAME (Mt 8:29).

Elisheva & Ezra: Amen.

[ Ezra pray for Holy tongues; Elisheva come join am ]

Elisheva: [Whipser] What YOU wan to say ABBA YAHUVEH? Wetin YOU wan to say YAHUSHUA?

[ Holy tongues… ]

Elisheva: Wetin YOU wan to say ABBA YAHUVEH? Wetin YOU want to say YAHUSHUA? Hallelu YAH! [ Holy tongues… ]

ABBA YAHUVEH in di NAME OF YAHUSHUA, I thank YOU and I praise YOU right now. [Whipser] Please give me a Word about Donald Trump in di NAME OF YAHUSHUA. [ Holy tongues … ]

We dey wait for YOU, MOMMA [RUACH HA KODESH]. We dey  wait for YOU. Wetin YOU want to say? Wetin YOU wan to say? [ Tongues intensify… ]

Prophecy 131 Begins:

June 29, 2016

I, YAHUVEH say I DON raise up Donald Trump for dis time and dis hour!

Elisheva: Oh my!

Prophecy Continues:

Di satanic elite wey fill di White House get so much blood for their hands (Ps 94:20-23)-di blood of a murderer, di blood of di unborn-but I don raise up Donald Trump, wey values di sanctity of life. And na his desire, and I don give am dis desire: To wash that blood commot for di hands! To change di abortion laws! To give di rights back to di states!

Psalm 94: 20 Shall di throne of iniquity have fellowship with THEE, which frameth mischief by a law? 21 They gather themselves together against the soul of the righteous, and condemn the innocent blood. 22 But the LORD YAHUVEH is my DEFENCE; and my GOD is the ROCK OF MY REFUGE. 23 And HE shall bring upon them their own iniquity, and shall cut them off in their own wickedness; yea, the LORD YAHUVEH our GOD shall cut them off.

Elisheva, I change your heart!

You only see him where curse words full his mouth. You see him where he is a man wey dey worship di material things of dis world. But then as I show you for dream, di Prophecies he go come and he go read-and I AM drawing him even now as you dey speak!

TO BOW HIS KNEE TO ME!

-I, YAHUSHUA-

For although others dey look at him [with negativity] and before you tell di prayer intercessors to pray for am, you too-only see di nonsense wey comes out of his mouth-but I AM raising him up and I AM using a man wey no know righteousness yet. And yet I don put di desire in him for righteousness (Mt 5:6)!

Matthew 5:6 Blessed are they which do hunger and thirst after righteousness: for they shall be filled.

He wan do wetin dey right. He wan stop di slaughter of di unborn! He wan di right of freedom of speech-back again! He no want di transgender agenda! Na abomination!

He don take very much persecution-as he dey try to walk a fine line so that he can win dis election-so he keep so much of wetin he dey think to himself. But when I tell am, and e dey come, to no longer care wetin people think and to “Stop to try to walk that fine line. ToKeep speaking your mind!”-you gona1 [go] see a change man!

Becos dis man no get blood for his hands of a murderer! In fact he wan put those wey dey for White House behind bars!

Elisheva: I see vision of popcorn. He go be-he be like that. You put dey kernel in a pan and YAHUSHUA dey say HE go shake ’em [dem]. HE dey shake that pan. And di place where only a few kernels of truth  dey allow, e go fill that whole pan to overflowing-of popcorn, becos that na wetin e be like-and he dey make alot of ‘noise’! ABBA YAH dey say…

Prophecy Continues:2

He has been anointed to make di noise! You no go fit silence am-dem don try.

Dem don try to intimidate am! Dem don try to bring am shame! Dem don mock am! Dem spoil his reputation! Dem try to make am look like he dey lower in di polls. In reality, he dey higher.

Elisheva: In fact na ABBA YAHUVEH wey don bless am! For again, YAHUSHUA say…

Prophecy Continues:

Make you no look at him with di eyes of di past. Realize during dis time, I dey change his heart-even with di new birth of his grandchild.

Elisheva: I see his desire is to rewrite-YAHUSHUA dey tell me…

Prophecy Continues:

His desire na to rewrite so many laws and give di power back-to di states-wey no supposed to have been taken away. So Elisheva I give you dis mandate dis day. You & Ezra! Oh, no matter who go get offended, you go tell dem.

There is no one else!

Just like I spoke out of di mouth of a donkey (Nm 22:22-35; 2 Pt 2:16)3 and MY will was done4-even though e be like he dey on a ‘high horse’5-ME, YAHUVEH, know how to humble am!

So, make di people wey consider AmightyWind Ministry a blessing to start to pray for am. Becos just like you Ezra, wey, prayer draw thru di prayers (becos of those around dis world) when I give di mandate to Elisheva to pray for Caleb to come-(she ask, “Wetin be his name?” and I say, “You can just call am Caleb,” but now she know your name na Ezra) and she now understand-di same mandate, I give dis Ministry dis day: Pray for Donald Trump! To do everything wey he can! To wash di blood out of di White House!6

Elisheva: There is so much blood! HE dey give me vision.

Prophecy Continue:

Dem dey serve di god of moloch (Lv 18:21; Dt 12:31).7 Dem dey sacrifice di unborn. And wetin dey happen for America be like chain reaction around dis world.

Leviticus 18:21 And thou shalt not let any of you children to pass thru di fire to Molech, neither shalt thou dishonor di NAME OF THY GOD: I AM DI LORD YAHUVEH.

Deuteronomy 12:31 Thou shalt not do so unto DI LORD YAHUVEH THY GOD: for every abomination to DI LORD YAHUVEH, wey HE hate, have dem do unto their gods; for even their sons and their daughters they  burn dem for fire to their gods.

Elisheva: I dey dis strange visions, Ezra. Again I see him with a [fire] hose.8 Dis na di desire wey YAH don put in his heart, to clean that White House! And I see am with a [fire] hose! And I don’t-so much blood! He carry [fire] hose and he dey wash di floors of di White House and blood jus dey come out of di doors! GOD dey raise am up!

GOD, ABBA YAHUVEH say…

Prophecy Continue:

I don-I dey9 change his heart! I don already begin!

And Elisheva if I speak out even more Words-and I go speak am when na di right timing, but if I speak more of wetin I dey show you-dem go use against am. For whatever “obamanation”10 wey been dey happen, him dey against am! Dem dey mock am about di birth certificate.11 Dem dey mock am about his stand on transgender.

But ME YAHUVEH say, I don change his heart during all dis time-as he go before di people, as he genuinely care about di people-I, YAHUSHUA say, I dey wash his heart, I dey clean his heart! He never totally surrender to ME. But remember di command wey I give dis Ministry:

START PRAYING!

Remember Ezra, you yoursef no even dey born again when I give Elisheva that dream, when I give her that love for you! Look wetin I don do for you! Look how I don promote you!

Look how I change your heart!

And I say dis, as di prayers of di people-humble themsef and fall on their knees and repent: na di prayers of di righteous dey profit much (Jms 5:16). na only by MY Hand alone he dey stay alive. Becos I don dispatched Holy angels to make sure that he survives! Becos dem don already attempt [on his life] wey no succeed-never accomplished wetin di devil want, make e happen.

Remember dis! I never finish with Donald Trump.

As dem mock am for not knowing di Bible: He go search for Bible. He go search for Scriptures. And some of dem he hide inside his heart (Psalm 119:11), and this is na when di cleansing start.

Psalm 119:11 YOUR word I don hide in mine heart, that I might not sin against thee.

As di person wey dey interview am say, “Give us some Scriptures! You say you be Christian!” then he go search. And I lead am to where I want am to read. And Elisheva, di dream wey I give you: He go read those Prophecies. He go wan to know di meaning. He go ask.

I change your heart Elisheva where once you dey jus look am and you say, “He be abomination! Look at him! So full of pride! Curse [words]-[he] mouths out12-of every other word.”

But I remind you Elisheva, I, YAHUSHUA pay that PRICE at Calvary for Donald Trump!

Na ME, YAHUSHUA dey cleanse di heart. And your prayers-when you give dem to “YAHUSHUA’S demon stompers,” I had to change your heart to a heart of love for Donald Trump before you go intercede and pray for am.

You see, no be jus about changing America. America don corrupt di world! No be  about making America great again! Becos America will never be great again. Dem dey polluted with sin.

But na about di prayers of di righteous wey dey cry out to ME and wey dey ask, “ABBA YAHUVEH do something! Help us politically. Give us a voice to change dis laws!”

Where once na only di minority believe-and now dem by force make am look like say na di majority and dis go from everything to abortion, to homosexuality, to transgender, [laws against] di morality, di freedom of speech-di lies, Donald Trump wan to turn to truth! He wan di truth to come out.

And, there is shaking knees! Becos he truly know di facts! To put so many of di politicians behind bars-and dis na truly a desire of his heart.

So I end dis one more time.

As Elisheva, you warn about Obama. You warn and you warn-before di man was even elected-and a change come, but no be a change for di worse. And America was cursed in a way e had never been before.

Now I give you dis command-with Ezra by your side, both of una, assemble di people wey consider AmightyWind Ministry a blessing-to start praying for Donald Trump. That he go stay in di forefront!

Becos he dey for  horse race and not even di news dey reveal di truth about am: how many people dey support am! Why? Becos di White House dey control di media! But even dis go change.

Elisheva: [dey see vision] I really dey see horse race and he really look like he dey for di first place. He really dey. ABBA YAHUVEH I never, ever, ever think say I go ever say such a prayer!

But we really dey pray with all of our hearts for di salvation of Donald Trump; that he really go be in that White House (and although say at one time dey outnumbered am-but YOU dey tell me say-even di negative press help am to get in that first place).

So I stand in agreement-

Prophecy Continues:

He dey come to dis Ministry. He go hear all dis Prophecies, especially di ones wey stand up for di sanctity of life. He is so against abortion. He truly loves those little babies wey dey their mother womb.

Elisheva: Thank YOU BELOVED YAHUSHUA! We believe in faith say YOU go put am in that White House! YOU go give am that [fire] hose! And he go wash that blood out!

Prophecy Continue:

 No be only di blood of di unborn! na all dis wars wey dem don start! na all of dis-oh so much blood! So much blood (Ps 106:37; Pr 1:16)! Oh my, oh my, how evil, how evil di politicians be!

Psalm 106: 37 Yes, dem sacrifice their sons and their daughters unto devils, 38 And shed innocent blood, even di blood of their sons and of their daughters, wey dem sacrifice unto di idols of Canaan: and di land come dey polluted with blood.

Proverbs 1:16 For their leg dey run to evil, and dey hurry to shed blood.

Dis na why Elisheva I say to you, Donald Trump no dey play di game of a politican. He dey speak di words wey di people go wan to say-those wey remain wey still get any good for inside dem. And those wey love their country. He no dey speak like politician.

Elisheva: There’s so much more wey I go talk right now but if I do, he go lose! [Elisheva laughs.] That na all I go say! There is some things wey a Prophet no dey allow to say. I no go do am!

But ABBA YAH show me things about am. And YAHUSHUA dey  truly, truly, truly draw Donald Trump. Um-di Judaism wey his daughter marry into13-he get a love for di Jewish people. And dis na wetin ABBA YAH give me permission to say.

Prophecy Continues:

He truly love Israel. He truly-He truly, truly go be a friend to Israel-

Elisheva: -ABBA YAH dey say-

Prophecy Continues:

-and na his daughter wey led am to have that love for Israel-

Elisheva: And I jus keep hearing dis one Scripture, “And a little child go lead dem” (Is 11:6).

Well ABBA YAH is there anything else wey you wan to say? Today, whatever date dis be, we stand in agreement. We go put something-YOU tell us, tell Ezra what to write. And I go stand for agreement becos he be a man of few words.

Elisheva: [Speaks wetin she hear from Heaven to speak] And we go stand for agreement. And we go ask di people and we go put am for video-say AmightyWind Ministry supports Donald Trump with our prayers: FIRST for his salvation; and then that ABBA YAH YOU can use him-to wash di blood out of di White House.

End of Word.

Elisheva: That na wetin I hear.

Ezra: Thank YOU! We praise YOU, ABBA YAHUVEH! Thank YOU YAHUSHUA! Thank YOU IMMAYAH for di confirmation say he be di President wey YOU don dey raise. And I was talking to Elisheva and telling her and this come out. And that na di truth!

Elisheva: Yes!

Ezra: So we dey support am 100% ABBA YAHUVEH becos na YOUR will for am to be as a president-to clean all di mess wey don happen for that White House. So we thank YOU ABBA YAHUVEH for dis Revelation and for di Word to di public. We bless YOUR HOLY NAME ABBA YAHUVEH in YAHUSHUA’S NAME! Amen.

Elisheva: And we jus pray FATHER that people go understand-dis na YOUR plan. Dis na, dis na, dis na YOUR plan. We take di opportunity here FATHER. I know. I know, I know, I know about ‘obamanation’ for advance and tell di people.

But now FATHER we dey pray for di salvation of di soul of Donald Trump. People must take am very, very seriously and truly pray for dis man! Becos he already-get di desires wey YOU don put for his heart and he no even realize how much he don already change, in di NAME OF YAHUSHUA.

So dis is a [Laughs] so one part of me says, “Oh FATHER I already dey shake for my limb with di new leadership [announcement],” and YOU jus, YOU jus say, “Go out a little further on that limb Elisheva & Ezra!” But praise YAHUSHUA, YOU be di ONE WEY keep di limb from breaking! So we give YOU di Glory FATHER! We thank YOU and we praise YOU!

Precious-everyone, everyone wey consider AmightyWind Ministry a blessing, no matter which language you be from, thank you for start[ing to pray]-praying that ABBA YAH’S will, will be done in Donald Trump and that di man go bow his knee and accept YAHUSHUA as MESSIAH!

Becos when he do, he go be a President like none other. And e go be-e go affect . . . e go will di countries around dis world!

And we thank YOU ABBA YAHUVEH in di NAME OF YAHUSHUA. We praise YOU, we praise YOU, we praise YOU! We praise YOU ABBA YAHUVEH for raising up a man that no one go ever suspect! And you dey do am! And I keep dey see dis horse race, FATHER, and he definitely dey for front in YAHUSHUA’S NAME! And that na wetin I get to say!

Ezra: Amen

Elisheva: Wetin you-? Oh yeah! Kathrynyah get visions!

More Visions

Kathrynyah: I dey ask her [Elisheva] if I should share wetin I see, jus a couple things. I see her [Elisheva] bowing before YAHUSHUA and HE put HIS Hand on her head.

Elisheva: Oh! Thank you! I needed that!

Kathrynyah: And then…

Elisheva: Well Ezra dey right there, wherever I dey.

Kathrynyah: So I dey listen and I see a loaf of white bread with di top and e get [black] pepper on am. for di top, dey scrape off. I think e represent Donald Trump-like di top, maybe half an inch section scrap off and na white under. Does that make sense?

Elisheva: Yeah! na taking a layer of pepper-

Kathrynyah: -but pepper dey on top wey be dark spots, you know?

Elisheva: Yeah. Well, yeah.

Kathrynyah: But underneath na white. So we do, we lift am up to YOU FATHER.

Elisheva: I jus pray FATHER In di NAME OF YAHUSHUA-YOU know di secret dream wey I no go reveal before di world. We can probably find out di date [of di dream], but when I tell di YDSs to start praying.

I no. I no… Donald Trump get a secret wey YOU give to am. I pray FATHER that dream comes totally true in di NAME OF YAHUSHUA. And Donald Trump go become a friend of dis Ministry. And he go learn thru di Prophecies di thing wey he never yet known before in YAHUSHUA’S NAME. And I receive every part of that dream in YAHUSHUA’S NAME.

Ezra: Amen! Amen!

Elisheva: Awesome! Awesome, awesome, awesome! Who for know say that go happen!

End of Recording.

I wan add dis. e cut commoth from  from di audio. Pray and vote-and support am.

In the NAME OF YAHUSHUA, nain dis prophesy take speak forth nain dem take take write am
June 29, 2016
Apostle, Prophet Elisheva Eliyahu

* * * * * * *

1  “going to” dis na everyday word wey we dey use to talk of something wey be excitement or wey dey urgent

2 Elisheva dey so anointed that sometime e dey hard, when she dey highly anointed, to know when she dey speak versus YAHUVEH wey dey speak thru her. That na why when she dey speak,  you go see “Prophecy Continues” dem write am many times for dis prophesy.

3 If YAH even speak out from a donkey, e prove say HE go fit use whatever HIM chose, whether e go be Donald Trump, or Elisheva & Ezra! E no matter wetin people expect, e no matter if people consider dem to be worthy or not!

4 YAH mention Balaam donkey and di idiom ‘high horse’, side by side. To compare am Biblically, donkeys fit be symbol of peace and humility (Zc 9:9)-why horses represent war, power and pride (Zc 9:10). Di story of “Balaam ass” ass mean donkey (Nm 22) na about a proud man wey YAH humbled. Even after e know say YAH no want am to curse Israel or to go to di king of di Moabites (vv12-13)-he still insist to go anyway (v19). GOD was angry (v22), but HE give Balaam permission to go (v20) to teach am a lesson: YAH send  angel to hinder and humbl Balaam-HE use a humble, woman donkey wey YAH give di ability to speak (vv28-30). She obey YAH, not Balaam (vv22-35). Later, di pagan king, Balak, no fit come to curse Israel thru Balaam, hut instead he force to bless Israel three times (Nm 23:7-10, 18-24; 24:3-9). Dey truly come learn of YAH sovereignty and Holiness (Nm 23:19-21) and instead a Prophecy come out say Israel go have di ultimate victory over Moab thru di MESSIAH-“There shall come a STAR out of Jacob” (Nm 24:14-19). So, YAH’S will was done as dis Prophecy 126 take talk-both at that time and later. Later when Balaam go totally astray (Nm 31:16; Jude 1:11; Rv 2:14), E come be YAH’S will to judge am (Jos 13:22; 2 Pt 2:15). 

5 ‘High horse’ na common English idiom for stubborn, arrogant behavior of person wey dey show say dem dey superior to other people. YAH say dis na currently how Trump “be like” only and later YAH also come say “he’ dey for horse race.” In that case, di most superior racing horse nain need to win. Yes, Balaam is use as an example of a proud man GOD was easily able to humble am YAH say HE know how and go humble Trump. Again, also notice how YAH also compare speaking out of Ezra, Elisheva & Donald Trump to speaking out of di humble donkey-not proud Balaam wey actually be like di opposite wey go curse Israel and curse all GOD’S people if e get di chance.

6 Dis fit get different meanings, wey we: [1] pray for Donald in di same way Caleb was prayed forth and pray in general for am as you we are led; and also [2] pray specifically make Trump fit do all he can for righteousness; and especially pray for am to spiritually clean di White House of innocent blood. I dey write dis differently as make we “Pray for Donald Trump to do everything wey he can to wash di blood out of di White House,” i go focus di meaning to only di last part. Pray both ways.

7 ‘moloch’ – na name of an ancient Canaanite god we require child sacrifice and wey di satanic elite still dey serve and worship

8 Prophet Elisheva see a large, high pressure fire hose, no be small garden hose.

9 I’ve-I’m, that na. both e mean “I have [for di past] and I am [for now] dey change his heart” for e don already begin.

10 A pun  na word wey get double meaning. Obama-Nation na pun for abomination. Here YAHUVEH dey refer to di abomination of di laws wey dem dey create for America (when Obama be president) dey accept homosexuality and same-sex marriage as something wey dem dey tolerate, when in fact na abominable thing. YAHUVEH don begin to see di nation as abomination becos of di ungodliness under Obama.

11 That na di controversy wey dey surround Obama birth certificate

12 “Mouths” as a verb that na like slang like “mouths off curse words”

13 That na. she marry a Jewish man.

Another word given to brother James di day before Trump was elected into office!
Oh my beloved bride. I hear your prayers. Hold on to your faith as i put for Donovans mouth.
Oh Christina i anoint you dis night. I put MY peace inside you. Rejoice MY children for i go move on your behalf. I hear your prayers. I send Donald Trump to dis world to make noise to remove di corruption for Washington dc. To appease MY anger to remove abortion to remove same sex marriage to remove di evil people from their high positions for government. dem go elect Donald Trump? Dem go please ME?
Or dem go elect their doom. Time go tell as di election dey approach. Put your faith in ME. I no go let you down. I no go ever fail you as di corrupt establishment and politicians, di children of satan, don do.
Dey aware of di  Trojan horse. I don warn about dis thru Elisheva Eliyahu MY prophet. I don warn una and I warn una again. Please ME my children. I go bless una if una please ME.
I get more for una but na for a later time. I love you MY bride. I love you dearly. Seek ME before e go too late. Put your trust in ME. No forget say faith na di opposite of fear. Put your faith in action. Act now by voting and be doers of di word, no just hearers.
I dey pleased with MY children wey vote. I dey well pleased. Keep up di great work and move MY kingdom forward. Precious are you wey dey walk in MY calling. Holy are you wey dey keep MY commandments. Be ye doers not just hearers. You go see miracles as you act in faith. So act now before ego too late. Faith na di opposite of fear. Fear dey attract worry and dis dey dishonor ME. Be righteous for MY sight you wey call yoursef mine. Be holy before ME you wey dey call in MY NAME. I go please you MY bride but you must please ME first. Make you no be unholy for MY sight be righteous! Obey ME! Walk holy! Or else walk in di great tribulation and even so to hell if you no repent! Hear MY cry and call for repentance dis night! You wey dey hear MY voice accept MY talk! Open your heart to ME and no hold back becos i no go accept a wayward bride and wife wey no dey holy. Away from ME you so called disobedient bride! I warn you dis night! Be holy as I am holy!
Now I leave with dis. Obey ME and you shall live. Obey ME and you shall live. 

* * * * * * *