Prophecy 129

Beware Di Wrath of Di LAMB! YAHUSHUA dey Bring HIS Dividing Sword!

Dis word come dem write am as e come out under di Anointing of di HOLY SPIRIT (RUACH HA KODESH)
Thru Apostle & Prophet Elisheva Eliyahu – July 5, 2016

(Video dey come soon.)

And say to di mountains and rocks, Fall on us, and hide us from di face of HIM that sits on di Throne, and from di Wrath of di LAMB.

     -Revelation 6:16

* * * * * * *

Dis Prophecy contain di HEBREW NAMES of GOD:

YAH/YAHU na GOD HOLY, SACRED NAME
as in “Alleluia” or “Hallelu YAH,”
wey mean say “Praise YAH”:
YAHUVEH/YAHWEH na GOD DI FATHER;
YAHUSHUA/YAHSHUA na GOD ONLY BEGOTTEN SON—
HA MASHIACH e mean “DI MESSIAH”; ELOHIM come mean “GOD.”

Di Revelation of “SH’KHINYAH GLORY”
—as di PERSONAL NAME of RUACH HA KODESH,
for English wey we dey call “Di HOLY SPIRIT”— also dey for dis website.
(HA SH’KHINAH {SHEKINAH} na Hebrew
for GOD ABIDING, DIVINE PRESENCE.)
Also, ABBA YAH mean “FATHER YAH”
and IMMA YAH mean “MOTHER YAH.”

Scripture wey we quote for dis prophecy na from KJV or NKJV unless we say na another version.

* * * * * * *

YAHUVEH'S Words to Elisheva to be added before di Prophecies:

I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],

make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit.

Becos nothing wey dey here come from your hand.

Nothing wey dey here commot from your mouth.

Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .

Na from di Mouth of YAHUSHUA, your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH, your IMMAYAH, na dis take come out

If to say na by your hand e for don fail long time ago.

Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival.

No be by your breath, or e for don fail.

I AM di LORD YAHUVEH: that na MY NAME:
And MY GLORY I no go give am to any one,
or MY PRAISE to idol” Isaiah 42:8

(Prophecy 105)

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Elisheva: Alright Ezra. I need you Ezra to pray in tongues again.

[Ezra dey speak in Holy tongues.]

Elisheva: Wetin YOU [YAH] want to say? Please anoint me.

I rebuke and bind you satan away from me in di NAME OF YAHUSHUA HA MASHIACH. Hallelu YAH, hallelu YAH! [Ezra & Elisheva pray in Holy tongues.] Oh ABBA YAHUVEH touch my lips! Touch my lips YAHUSHUA! Touch my tongue IMMAYAH!

[“Di Rod” of Holy tongues begin to come forth…]

Prophecy 129 Begins:

July 5, 2016

Away from ME you false prophets! You false apostles! You counterfeit bride! I don raise up dis Ministry! I don raise up AmightyWind Ministry to expose where di tares and di wolves dey!

I anoint even for a greater way you Ezra and you Elisheva to do wetin di reprobate 1 Paul Hellem refuse to do! I anoint you in a greater way to chase those with di spirits of Jezebel-wey come to seek to destroy dis Ministry wey belong to ME, YAHUVEH, wey belong to ME, YAHUSHUA and belong to IMMAYAH! For Elisheva your name no dey there! 2

I anoint you to chase di wolves away-I anoint una two to tear di mask commot from those wey dey come as a sheep or a lamb and yet dem be ravenous wolves, Ezra, today when you no want to speak a Word about dis false shepherds, dis false prophets, those wey once served ME (as Elisheva say dem once walked Holy before ME).

They did! They did! Rick Joyner, Joyce Meyer, Marilyn Hickey, di list wey I give in di Pro[phecies] before 3 -di Prophecies [i.e. 91, 92, 93]!-in di Prophecies. But na their choice to sell wetin I don give so freely. You no go fit serve ME, YAHUVEH and serve also mammon at di same time! You cannot serve two masters (Mt 6:24). For you go hate one and love di other!

Matthew 6:24 No man can serve two masters: for either he go hate di one, and love di other; or else he go hold to di one, and reject di other. You cannot serve GOD and mammon.

How many don sell out? Simply for di fame and di fortune?

And I anoint you Ezra. Elisheva don dey do dis for many years-for 21 years alone on di Internet. And dis no even count from  when she be a young teen when I send her into di churches to rip di masks off di so-called shepherds. And dem fear say a true Prophet was there. But now Ezra, she no go fit be di only one.

I anoint you MY son today when I tell you and I show you say one wey once dey follow MY truths-and did not go off di path of left or right but stay for that narrow path, where di focus was YAHUSHUA (even if dem call di name ‘Jesus Christ’), but then their eyes commot from di target-their eyes remove from di FIRST LOVE, ME, YAHUSHUA and dem put their eyes for fame and fortune.

I dey tell you MY son.

She no go fit stand alone in dis. You no go fit cover your mouth and say, “I no go say dis.” e no go jus only dey come from her mouth alone. I need una two. To expose di wolves! To chase dem away with di Rod of MY Wrath! Or dem go devour MY little lambs and sheep wey I send to dis Ministry … I need you MY son to do wetin you no wan to do.

But why I go show you if no be say to use you to warn others? Remember Ezra there was a time when you come to ME and people go hurt you so [badly] 4 and wound you so [badly]. And dem think that it was their liberty. Dem say they were speaking for ME.

Oh but Ezra! There was a time wey you take all those wounds inside and you jus quietly walk away with tears for your eyes. And you go say, “Where is di love? Where is di love? Where is di love in dis body wey supposed to be YAHUSHUA, ‘JESUS CHRIST’?”

But Ezra! Listen to ME. I have to have you and Elisheva learn dis lesson well. Dis people no speak for ME. No be MY Word you hear. Dem get wetin be like godliness, but no godliness for inside dem (2 Tm 3:5). I no go harm you like dis! I no go tear you in pieces with words. I no go do dis.

But now Ezra, dis no go happen anymore. And Elisheva dis no go happen anymore. Becos I don set your very forehead like hard stone (Ezk 3:9; Is 50:7)!

Ezekiel 3:9, Like emery wey dey harder than flint nain I make your forehead. No Fear dem, and no let wetin dem look like shake you, becos dem be a rebellious house.

Isaiah 50:7 But di LORD GOD help me; therefore I have not been disgraced; therefore I go set my face like a hard rock, and I know say I no go be put to shame.

I AM using iron to take sharpen iron (Pr 27:17).

Proverbs 27:17 Iron dey sharpen iron; na so a person take dey sharpen di countenance of his friend.

When you know say di words no be of ME-and dem dey only meant to destroy you and those wey dey come to dis Ministry, especially di leadership-you go use MY Words of rebuke! There will be no more tears shed over di reprobate!

Ezra you no go walk away quietly. And Elisheva non of una go say that-or even try to think say-dis words were sent from, ME, YAHUSHUA. There go be no more tears in your eyes! You go realize say ME, YAHUSHUA, take MY Rod. And ME, YAHUSHUA, protect di sheep and lambs. And that na di Anointing wey BOTH OF UNA go stand [with]! No be jus one.

When I give you a warning, I no care wetin dem used to be! Abi you never learn a lesson from Paul Hellem! Youno learn a lesson from Judas!-who was once one of MY own disciples?

Why do you think say I go allow dis to happen? To show say na, ME, YAHUSHUA don bring di dividing sword!

Na, ME, YAHUSHUA Wey warned [with di questions], “Who be my mother? Who be my father? Who be my sister? Who be di brother?” (see for Mt 12:48-50; Lk 8:21).

Na, ME, YAHUSHUA! 5

You no go fit bring somebody wey [Holy] in union with satan! You no go fit honor wetin I dishonor! 6 Do you hear ME? You no go fit honor wetin has been dishonored. Becos  dem dishonor ME!  Dem no listen to MY Word! You no go fit tell di children to unite wetin I don divide.

Dis na di Message wey I don give.

I AM-separating di wheat from di tares! Does it not say “Your worst enemies go be found in your own households” (see Mt 10:36)?

Matthew 10:36 And a man’s enemies shall be dem of his own household.

Listen! Listen! Listen! Yea I say again, listen!

I AM separating husbands and wives, I dey separate children from mother and father-for di sake of their own souls, I di separate-just like I say I go do (Mt 10:34-38; Lk 12:49-53). e no be any different than di “Children of Israel” [B’nei Israel] 7 was told to be separated (Lv 20:23-26). Dem had to be separated! Dem could not be defiled.

Matthew 10:34 Think not that I am come to send peace on earth: I no come to send peace, but a sword.

Luke 12: 51 una think say that I come to give peace on earth? I tell you, Nay; but instead na division: 52For from now on there shall be five in one house divided, three against two, and two against three. 53Di father shall be divided against di son, and di son against di father; di mother against di daughter, and di daughter against di mother; di mother in law against her daughter in law, and di daughter in law against her mother in law.

There is coming a time so quickly! Families, if no divide, go betray one another-when one be for ME and another be against ME, when one wan to walk in Holiness and di other one wan to walk di way of di world. And I dey speak of ‘family’! 8

There is coming a time so quickly! Di mother and di father go sell their own children like Judas take do to ME-all for di sake of currency: Dem go report their own children! Di children go report di parents! Di husband go report di wife! And I dey speak say dem go report-[di Holy people go] be reported-to di governments!

I dey divide for their own sakes. MAKE YOU NO UNITE wetin I AM dividing! Be careful which marriage you dey pray for restoration! Be careful MY children!

I don say am once and I go say am again!

Who be a mother and who be a father? Na those wey dey do di will of ABBA YAHUVEH di FATHER-na those wey dey bend their knee to ME and those wey dey obey and call ME “LORD GOD ALMIGHTY”: Dis na your mother. Dis na your father. Dis na your sister. Dis na your brother.

Who be di genuine Bride of, ME, YAHUSHUA? Na those wey dey do di will of di HEAVENLY FATHER &, ME, YAHUSHUA. Otherwise dem be of di counterfeit bride. And who be di counterfeit bride? na di bride of satan!

So be very careful MY children. Be very careful. No defend di wolves-even though once dem look like a sheep or a lamb.

Be very careful Ezra. Be very careful Elisheva. And when I tell you to lift di Rod of YAH’S Wrath, make you no look where e directed. Never look [there] with compassion. For there are those wey go find out [di hard way]-becos their pastors no go tell dem now.

You no dey prophesy with itching ears wey only dey want to say wetin di people wan hear, rub their heads and hug dem and send dem on their way with ‘good’ words wey no get dem into Heaven. Instead di only thing wey e do na make their body sweet!

NO! MY true Prophets wey I dey use for dis End time and I go now judge those WEY DEY CLAIM SAY DEM BE MINE-AND YET DEM BE ‘PROSPERITY PIMP PROPHETS’!

Do you hear ME? Do you hear ME?

Kim Clement! You dey  pay with your health! You be one of dem! Once ago when you start out and I was your FOCUS and your LOVE. And then your eyes come catch on fame and fortune! And now you dey pay di price! You dey prophesy falsely!

And he no be di only one. Woe be unto dis ‘prosperity pimp prophets’!

Oh yes! Dem dey all stand for line just to get a ‘prophecy’ from you. Oh yes! Di world dey welcome you-to speak di ‘good words’ wey dem wan hear. But ‘woe -be unto a Prophet-for dis world eyes, 9 wey go rebuke dem like di Prophets of Old, just like I AM using Elisheva & Ezra.

You are commanded! no fear to offend di flesh! Becos dis kain prophets no go protect and dis no go warn MY sheep and MY lambs.

I don anoint you! And I don put MY Words for your mouths! I protect MY sheep and lambs! And how few ministries dey willing? To be persecuted and offended? To do wetin ME [YAH] do? 10

Oh no! e dey so much easier to get ministries where only loving words nain dem dey speak, where only di weakest of milk dem dey give. Oh! How few Ministries wey I get! Oh! How few Prophets & Apostles wey I get-wey dey willing to pay di price? 11

But I no talk say, “Di servant no dey greater than di Master” (Jn 13:16; 15:20)? Wetin dem dey do to you, dem don already do am to ME. You warn dem. Dem no dey listen.

Elisheva, from a very young age you give your life to ME. And you minister from di moment wey you asked ME into your heart. I be your PASSION all dis time. I AM your LOVE ABOVE EVERYONE ELSE. And I go send you into dis churches. And dem go fear wetin dem see. Di pastors go see MY Face upon thee and dem know say dem dey in di presence of a true dey . And so you were abused. But I still use you-becos e no get one time wey someone was not set free.

Now I use una two for International Ministry! Yes I go bless una! Yes I don bless una!-financially, but you no suppose to sell out.

You no suppose think or worry-when I name all dis names-na for their own sakes. To remind dem to return to their FIRST LOVE! How many don lost their FIRST LOVE? And how many dey proclaim say I AM still their FIRST LOVE and yet dem dey far, far, far from ME?

So yes, forgive. But then do dis. Deliver dem into MY Hands. becos remember in di Book of Revelation when di Wrath go come, e no go only be from ABBA YAH WHO sits on di Throne but e go also be ME- dem need di fear of di WRATH of di LAMB (Pr 9:10; Rv 6:16; Ps 2:12)!

Proverbs 9:10 Di fear of di LORD YAHUVEH na di beginning of WISDOM: and di knowledge of di HOLY [ONE] na understanding.

Revelation 6:16 And say to di mountains and rocks, Fall on us, and hide us from di Face of HIM WEY SITTETH ON DI THRONE, and from di Wrath of di LAMB: 17 For di Great Day of HIS Wrath don come; and who go fit able to stand?

Psalm 2:12 Kiss di SON, lest HE go be angry, and you perish from di way, when HIS Wrath jus kindled but a little. Blessed be all di people wey put their trust in HIM.

No one-how very rare say anybody wan to teach say ME, YAHUSHUA go come again but e no go only be in love! e no go only be in mercy! But e go also be WITH DI WRATH OF DI LAMB!

And dem go cry out and dem go say, “Mountains fall on me! Hide me from HIM WHO sits on di Throne and from di Wrath of di LAMB!” (see Lk 23:30; Rv 6:16). Who go preach dis? Who go teach dis-if you no be una two? 12 Oh yes I get others but dem dey oh so few. Who go preach am? Who is go teach am-if I no use dis Ministry-who be gonna warn?

Oh enemies of YAH! You are going to be blown away-whoosh! [ YAHUSHUA makes sound of breeze blowing away enemies ]-like dirty for breeze!

Psalm 1:4 Di ungodly no be so: but dem be like di dirty wey breeze blow away.

I get another reason wey I call dis Ministry, “AmightyWind!” For no be only becos of di Upper Room (Acts 2). na becos I don anoint am to blow di reprobate enemies-whoosh! [ YAHUSHUA makes sound of breeze ]-dirty for breeze!

Na becos there is an Anointing on dis Ministry wey don dey grow for over 21 years-and was born even before di Internet was here-but now [be] di Anointing of una two together!

As you begin to walk in di fullness of di Anointing and everyone see di love wey una get for one another go only fire up di Anointing-and I tell you dis-everyone wey receive dis Ministry and dis Prophecies as a blessing, everyone wey dey lift up di leadership with prayers of blessings and bless dis Ministry, cover dis Ministry with prayers of protection-their Anointing na like dis, whoosh [ YAHUSHUA makes sound of breeze ], and go blow upon all of dem around dis world!

Na AmightyWind!

So you see MY children dis no be Ministry for jus in di English language. E go be for every people and languages. And e don 13 already begin “in ‘over’ 28 languages.” And I always dey say dis becos you no even understand (jus becos dem no dey write you): dem dey put dis Prophecies for so many more languages [than] wetin [wey] you can even right now understand. Becos you no get anyone, you say, wey dey translate am in dis languages yet.

But even now after dis Word is spoken more go come to you and say, “I wan to freely translate dis Prophecies. I wan to reach my nation. I wan to reach my country. I wan to reach my land. I wan to reach my island. I wan to reach and I no see any language speaking for me. There is no language speaking for my people.”

So MY children dis na di Words I get to say. Remember I, YAHUSHUA bring di dividing sword. And e no different now than e be with di Children of Israel. I separate those wey dey Holy with those wey no dey Holy. I separate di wheat from di tares. I separate those wey dey washed in MY SHED BLOOD and di reprobate.

Beware oh cold ones! Una wey dey mock ME! You satanic elite, born with a silver spoon for your mouth! You dey listen to di Prophet speak. You don read di Prophecies. And you mock! becos you say, “I no dey hot and I no dey lukewarm. We be di cold ones. Our hearts be like stone.”

Di satanic elite dey study di Scriptures. Di satanic elite dey come in all forms. Di satanic elite go even take di Prophecies and, to their own way, 14 make things come to pass for their own motivation. And none of wetin dem do lead to salvation.

Na for di doom- dem wan to bring chaos. Na for di doom-even of MY own children wey dey washed in MY BLOOD, dey carry MY TESTIMONY (Ps 94:21; Rv 12:11).And dem dey seek their destruction!-as I don warn again for di Prophecies-beware of every government for di face of dis earth. Becos I tell you dis, none of dem represent ME!

Psalm 94: 21 Dem gather demsef together against di soul of di righteous, and condemn di innocent blood.

Revelation 12: 11 And dey overcome him by di BLOOD of di LAMB, and by di Word of their Testimony; and dey no love their lives unto di death.

Beware, beware becos e be like a rattrap-and dey put that small piece of cheese, to entice di rat to come into that trap-to cut their head off.

But make you no fear MY little ones! Do not fear!

No fear MY Babies, Bride, Chosen Ones & Elect as you see all dis inventions happen, all dis ways of di privacy invasion/evasion 15. Do not fear! Make you no fear MY little, tiny little ones! I go show you. I go show you ways of protection wey I no go fit speak now. And I go laugh at dis enemies! Becos dem think say dem go fit outsmart di VERY CREATOR!

So dis na di Words wey I get to say today. I don anoint dis Ministry in a new way. And that na to expose di wolves wey dey pretend to be sheep. And that na to expose di very hungry, mad wolves-wey no dey even try to put a sheep mask on. And when dem hear dis Word, dem go grind their teeth in rage becos dem go know they have been exposed! And I dey use you once again to remind wetin di church no wan to teach. And ME, YAHUSHUA bring di dividing sword. And I don tell you who you fit trust and na only those wey dey obey ME!

None of MY Bride go leave dis earth for di Rapture if dem no choose to put ME first in their life and their love. And e mean dis: cutting demsef off of di people wey I call reprobate. Dem must cry out to ME and ask ME to set dem free of all di unequal yokes (2 Co 6:14-18) 16 - whether e be in business, whether e be family-dem must cry out to ME and say, “YAHUSHUA divide me, even from those wey say dem love me.”

2 Corinthians 6: 14-18

14 Make you no join yourself together with unbelievers: for which kind fellowship wey righteousness get with unrighteousness? and which kind communion light get with darkness?

15And which kind of agreement MESSIAH get with Belial? or wetin di person wey believe dey do with infidel?

16And which kind agreement wey di Temple of GOD get with idols? Becos you be di temple of THE LIVING GOD; as GOD don talk, I go dwell inside dem, and walk inside dem; and I go be their God, and dem go be MY people.

17Wherefore come out from among dem, and be you separate, saith the LORD YAHUVEH, and no touch di  unclean thing; and I go receive you,

18And go be a FATHER unto you, and ye shall be MY sons and daughters, saith the LORD YAHUVEH ALMIGHTY.

Dem must understand how dangerous dis be for di husband and di wife. 17 Again I say, cry out to ME before e go too late.

And as I take free Elisheva [from di person]-wey even once say di salvation prayer and now I don stamp am as reprobate, (becos he no even fit walk any more than jus a babe and there was no growing fruit on di vine for so many years)-and wetin my word talk?-I go cut dem off of di vine (Jn 15:2; Mt 3:10; 7:19). If dem no grow, di fruit go spoil.

So protect your fruit! Be inspectors of fruit! No be you dey judge but I dey give you di discerning of spirits-to inspect di fruit of others so you go know who be truly of ME, wey dey speak for ME.

So beware who you  dey gather with and pray with. No let anyone gather together in prayer [with you]-if you no understand whether di spirit wey dey in di other person na truly of ME-no even grab their hand. Becos demon dey transfer.

Be careful MY children! Everything no be wetin e be like! So many dey label demsef “Christian” and I don say depart from ME ye workers of iniquity! Beware MY children!

And dis na why dis day, Ezra & Elisheva, I don give you a greater gift of discernment, of boldness, more than you ever get before. And you don set your face and forehead like hard rock. And you say, “I no go back down. Becos I fear offending ABBA YAHUVEH & YAHUSHUA more than I fear offending any woman or man.”

And for di sake of their souls, you go speak wetin I give you to speak. You go do wetin I tell you to do, for di sake of di Kingdom of Heaven. Becos I love enough to offend. Always remember dis-oh Holy woman and oh Holy man-and remember haters only know to hate. Di reprobate go hate all wey dey Holy and dem go zero in-just like di spirit of Jezebel, just like Haman-dem go zero in and attack. But I don give you  arsenal from di Kingdom of Heaven to fight back in MY NAME.

Dis na di Words wey I get to say as you gather with ME dis day.

Signs, wonders and miracles everyday-don already follow you becos you follow, ME, YAHUSHUA and your ABBA YAHUVEH. Di SHKHINYAH GLORY don show you in ways-even now-dis no supposed to be unusual. For each day I give you a new amount of faith as you see more signs, wonders and miracles.

Some you go share. Some you no go share. Some dey so personal: E dey only meant for each other. Some I give you as a gift to give one another.

You go see, even though you no understand now.

But remember di musical notes-dis na a teaching for you: how important your love be, one for another, becos e no be ordinary human love. E dey combined, di combination of ME, YAHUSHUA, of ABBA YAHUVEH and your IMMAYAH Di SHKHINYAH GLORY.

And I dey tell you dis. People go see and dem go get encouragement from di Words and di love wey I show forth from both of una. How you laugh together! Teach one another! Di Anointing! Di Anointing! Di Anointing-is coming on di people in a new way!

And when dis Word release, you go hear and dem go reply. And those with a gift of Prophecy wey dey hold back go write and prophesy knowing that dem will be blessed as dem give dis blessing to you.

dis na wetin I say dis day. Now go in peace and go on your way.

For again, Elisheva & Ezra, as you gather together and lift MY NAME up with Kathrynyah by your side-and all those wey even now, for di four corners of di earth, I have a remnant (and dem know of AmightyWind: dem fit no know di name of di Ministry, but dem know there is a Ministry wey need to have di special protection) and even in their Holy tongues dem dey call forth your name, even though say dem no know -I cover you son and daughter.

I don cover you no be only [by] those wey come to dis Ministry thru di Internet, thru di Books, thru di Prophecies, but I don cover MY son and daughter for intercessory prayer 18 -and of course you always dey for under di shelter of di Wings of ABBA YAHUVEH. Becos Psalm 91, you dey live am out each and every day. I don cover you  with legions of MY best warrior angels.

I don cover you and so you no need to fear.

You dey covered-most of all with MY SHED BLOOD at Calvary. You dey covered-as you take your prayer requests in MY NAME, YAHUSHUA.

Everybody wey dey listen and everybody wey go read dis new Prophecy and I mean really hear MY Voice as I don speak forth thru Elisheva, a New Wind of Revival-[ YAHUSHUA blow HIS Breath of Revival ]-blow am upon you as di Anointing of di RUACH HA KODESH jus now increase upon you.

And you go walk in new blessings. You go walk with renewed faith as you realize say I no be respecter of any person(Acts 10:34). I desire to fellowship with you di way I dey do with Ezra & Elisheva.

Jus believe! Jus have faith! And you too go walk in signs, wonders and miracles-if, if, if you obey ME, YAHUSHUA, if you dey put your ABBA YAHUVEH first in your life and your love and you obey and you repent and you realize say satan get a counterfeit.  No run after signs wonders and miracles! Instead, ME, YAHUSHUA go bring dem to you.

End of Word.

Elisheva: Whew! Thank YOU! Thank YOU! Thank YOU! Hallelu YAH! ABBA YAHUVEH thank YOU! All right darling.

Ezra: Hallelu YAH! Thank YOU ABBA YAHUVEH, thank YOU YAHUSHUA, thank YOU IMMAYAH for dis Word wey YOU bring-come forth to us ABBA YAHUVEH. We thank YOU! We glorify YOU! We glorify YAHUSHUA! We glorify YOU IMMAYAH SHKHINYAH GLORY! We lift YOUR NAME above every things. And we dey obedient unto YOU only-in YAHUSHUA’S NAME-We bless YOU! We bless YOU! We bless YOU!

Elisheva: Oh yes.

Ezra: Thank YOU! Thank YOU! Thank YOU!

Elisheva: Thank YOU for dis blessing. Thank YOU for my beloved Ezra! Thank YOU! Becos I see dis Holy man and ever since he come into my life wey go be 4 months on July 7, [2016]-

ABBA FATHER [now] even before di 4th anniversary of a month when-dis dey incredible! And di Anointing! Every single day! People una have to understand! Look at di number of Prophecies wey dey posted before di world and even though there were thousands and thousands-and Kathrynyah and others na di witness-they were not posted before di world so only pay attention to those posted before di world.

But since dis beautiful, precious, beloved Holy man of YAH [dey here]-wey hold my heart and soul and I love more than anyone go ever know (for only ABBA YAHUVEH, YAHUSHUA & IMMAYAH be first for my life and love but then comes dis man) becos when you get di right Anointing and you get di right soul mate: You go grow. There is no choice. You go grow-and I jus wan say that-in dis 4 months very shortly, oh my! Each and every day, I think, there is a new Prophecy!

And e no be jus for us! It is to be a blessing to all of una wey wait for so long-wey wait for so long. And now look, FATHER put infront of you a banquet table. We no go fit make di videos fast enough. We no go get di Prophecies translated fast enough. We dey work on am, but ABBA YAHUVEH say we  go have to race to be able to keep up with wetin all wey HE dey do for dis Ministry and e all start for March 7, 2016.

And so I ask you to keep Ezra covered for special prayers and I ask to be for your special prayers becos di war dey heat up, di war against good and evil. So YAHUSHUA bless you all! We love you! Ezra wetin you get to say to di people? Get one more thing to say?

Ezra: Yes.

Elisheva: Wetin you get to talk?

Ezra: Yes I wan to thank you for keeping us covered with your prayer and to wait for di LORD to move in dem and not to run after di signs, wonders and miracles but to run after di ONE WEY give dem!

Elisheva: Amen!

Ezra: Then dem  go follow all di things wey HE don promise. Be faithful, obedient and constantly pray and seek HIM with everything wey you get. So that na wetin I get to say dis day.

Elisheva: And a big amen to that!

End of Recording.

So it is spoken, so it is written in the NAME OF YAHUSHUA,
July 5, 2016
Apostle, Prophet Elisheva Eliyahu,

Speak di word during prayer with my beloved Prophet Ezra from Israel

* * * * * * *

1 The one you knew as Niko Nikomia has walked away from his calling and is now an reprobate enemy of AmightyWind.

2 Elisheva name no dey for di title or name of di Ministry or in di  sentences wey follow where di HOLY TRINITY name as di OWNERS of AmightyWind.

3 Within several earlier Prophecies, like 91-93, wey come years before, you go find a listing of some false shepherds and prophets.

4 “So” – mean to say high amount i.e. “hurt you so badly” or “hurt you so much.”

5 Double meaning – [1] “ME, YAHUSHUA” WEY don warn and [2] Na YAHUSHUA wey dey for your spiritual family wey make dem our true family.

6 Di Ten Commantments includes to honore father and mother (Ex 20:12; Dt 5:16) but e clearly apply to godly parents “in di LORD” (Eph 6:1-2) and most of all, to ABBA YAHUVEH & IMMAYAH, our HEAVENLY PARENTS. also, government is to be obeyed and honored (Ro 13:1-5) only as dem honor, hold up and no contradict GOD’S Law with opposing or unjust laws (Ps 94:20-21; Rev 13:15-17).

7 “Children of Israel” that na “B’nei Israel,” mean to call di whole House of Israel as one unit, was separated from heathen ways or else dem go be defile. 

8 Family members, “family” go even betray-even those of di same nuclear immediate family unit (mother, father, children, brothers and sisters). Sometimes dem dey idolize Di biological bond of ‘family’ and put am over YAH GOD ALMIGHTY. Instead YAH supposed to be first, family second.

9 Woe according to di world, but not from Heaven.

10 That na to do YAH’S will-to be HIS vessels on Earth.

11 Dis get double meaning and fit understand am for two ways-as a description of YAH’S true Apostles & Prophets, and as a deeper question of who alive on Earth dey actually willing to pay di price of obedience.

12 Dis refers to Ezra & Elisheva’s very unique and high calling, and their authority as examples to others, along with di forerunner Anointing upon AmightyWind.

13 Present tense-for YAH’S Word is alive and HIS Hand is moving even now.

14 i.e. to their own agenda.

15 The evil ones both invade privacy and evade people’s right to privacy.

16 Apostle Paul used the yoke as a metaphor (symbol) to show we must not fellowship with the unbeliever-and certainly not with the reprobate (2 Cor 6:14-18). A yoke is a wooden frame that joins two draft/working animals together around their necks so together they work pulling large weights or plow a field-and to walk straight, both animals need to be of the same size/measure. To have two animals of unequal size unequally yoked puts an inhumane burden on one of them. “Thou shalt not plow with an ox and an ass together” (Dt 22:10).

17 i.e. the husband or the wife in an unequally yoked ‘marriage’.

18 YAH is referring to those who supernaturally know by YAH’S SPIRIT to intercede whether they know of “AmightyWind” by name or not. YAH is repeating in different words, what was spoken in the previous paragraph.

* * * * * * *