Prophecy 100
Hebrew Translator Come Forth in di Name of YAHUSHUA ha MASHIACH!

Dis prophecy dem write am and speak am under di Anointing of di HOLY SPIRIT (RUACH HA KODESH)
Thru Apostle & Prophet Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)
July 12, 2008

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on:

 

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Explanation: about dis prophecy for July 12, 2008 I start to pray for  Hebrew translator to come forward. Four years ago we hear from one man wey write us say him and his brother dey take di Prophecies and dem dey carry go  all over Jerusalem. But becos we dey move and moving and moving, I dey always been think say  I go get back to am and then other things come happen and we come forget to write am back and we never still find that email again for hotmail. Whether na even Caleb I no know but I start to dey pray urgently and I start to see dis sign for our website and e say, “Urgent! Hebrew translator needed now!”

Then I see a vision and I no dey easily get visions so I know say dem come from YAHUVEH when I see am and wetin I see be dis Holy angel and I no see whether  na man or woman but we go put dis message up there along with, “Urgent! Translators needed for di Prophecies, di Words and Messages.”

Di main thing wey I see na dis Holy angel dey push dis person for him shoulders and di person dey stand still. Di person don already dey there, di person who has been called to translate, to be di Hebrew translator of di Words wey I don receive, don already dey read dis Ministry website, but dem just stand still, dem no move and I see dis Holy angel for dis July 12, 2008 and dis Holy angel dey push dis person for him shoulders and di person just continue to stop and di Holy angel just continue to push, push, push, and then di last part wey I see, di angel push dem to a computer chair and di last thing wey I see na when he push am down and again for di top of his shoulders. We dey pray in di Name of YAHUSHUA ha MASHIACH, e go dey for di YDS’s top list and di Jericho Marches and when we do communion that dis Hebrew, dis person wey go fit translate into di Hebrew language go come forth! And from dis moment dem go know. When dem hear di date July 12th and when dem hear about how e happen, di angel push dem, dem go know say no be dem come. They were led to dis ministry.

And dem never want to take di time, and dem just read dis message wey say (Hebrew Translators Wanted) and dem just keep am to demsef but now na di time to come forward. Dem been no think say dem go perform a duty like dis but YAHUSHUA ha MASHIACH say, “I don choose you for dis kind of duty.” And you see I have always believe say we no go fit release Prophecy 78  until we release am for di Hebrew language for di Word say that YAH first send us to di Jew and then di Gentile but e never reach di Hebrew language yet. E don reach Israel but still dem never, to my knowledge, translate am to Hebrew. So dis na urgent and dis dey important.

Anthony say he been get a dream. And Anthony na Prophet wey definitely dey see di future for him dreams and he say to me today on a Shabbat, he say he been get a dream and that I dey post am for our private forum before our prayer intercessors and I dey release Prophecy 78 and that na wetin I go do first. I go release am to a select group first before I go take am before di world becos a prophet dey subject to another prophet. And yet I know say dem never yet  release am in Hebrew and I never have di urgency in me so deep like dis, to ask di web manager to put before di whole world, “We need a Hebrew translator now!” And I’m encouraged by that Holy angel. So dis na wetin I see. Dis na wetin I hear dis day as we dey prepare to do communion in di Name of YAHUSHUA ha MASHIACH.

* * * * * * *

Prophetic Word

Elisabeth [Elisheva] MY Darling One, there is even another reason of importance, why dis Hebrew translator must obey for dis na why di angel push am, push dem for there is more than one that has been called. You no go fit enter Israel until di Words don come forth into Hebrew.

For many years now you don know and you even try to go ahead of MY timing when another person call you but that na before MY timing and as he sit there and wait and even say he been get di accommodations—satan seek to go before MY timing. All of dis is going to be included for I dey speak now to di heart of di Hebrew wey read dis. How much do you love your people? Do you not want dem also to know di Truth? Di Holy angel push you becos you dey put other things before di work wey I don ordain for you to do. You see Elisabeth [Elisheva], I tell you say you dey go fishing. I give you a teaching on fishing and then I tell you to go to di number 3 news website wey most people dey read (rense.com) for di internet and go fishing and show dem di Truth wey I don speak forth from dis ministry, no be from a newscaster mouth.

Now I tell you dis! Even di humble myspace, I tell you Elisabeth [Elisheva] you go reach millions of souls. All of dem na ways to lead dem here, to get di Truth wey dem no dey get from any organized church. Oh I have a remnant. I have a few but there are more wey no dey speak forth MY Truth, so few and so far between. And now I tell you dis, di Hebrew translator shall come forth becos dis na even deeper foreign waters wey I send you into. But beware for if you think say di battles have been tough thus far, when I send you into heathen waters, when I send you forth into di waters where di Orthodox Jews dwell, dem go even use di kaballah against you. Dem go cast their curses. But wetin dem go find out, those curses shall return back unto their own face for Israel dey full of di occult, occult wey you no understand, never learn of, becos I have never even allow you to even don hear of dis things but you go have Wisdom di one wey you do not have now, where you never yet encountered di enemy wey go come at you when dis Prophecies are translated into Hebrew. Di very son of satan go rise up and send others to try to devour you. Remember dis, no Zionist Jew be of ME. Zionism no dey Holy.

I tell you dis in advance so you go understand why di Hebrew translator never yet come forth. But now na di time! I have been dealing with dis for there are more than one and although dem don hold back, now MY Holy angels dey push dem on! Write dis Ringmaiden! Write dis ministry! I speak to di heart of di translators now and I fit even mention your names but I no go allow di enemy to know your names. And words to di wise, to di Hebrew translators, Make you not use your true name.

End of Word

Elisabeth [Elisheva]: That na all I hear. Praise YAHUSHUA!

Offending Most, Enlightening Some
Apostle Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)

If dis Prophecy has been a blessing to you please email and let me know.

Contact Us


www.allmightywind.com
www.almightywind.com

* * * * * * *