Prophecy 57
BEWARE OF DI TROJAN HORSE!

Spoken under the anointing of the Ruach ha Kodesh
thru Prophet Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)June 30, 2002

* * * * * * *

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Windwey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEHarise against HIS People, till there was no remedy.      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Given to Apostle Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu) dey cry out with a voice like Jonah to a nation wey be like unto Ninevah. Ninevah repent for some time, America go repent? Or our beautiful country wey dey blessed with beauty and wey once stand for holiness and freedom go continue down di dead end road and end up like Ninevah and Sodom and Gomorrah? I no be di only Apostle and Prophet send forth with dis warning to America but di question na who dey listen? Wetin you go do with dis prophetic warning? YAHUVEH dey always send forth di Apostles and Prophets to sound di alarm of repent, turn back to holiness to di God of your Creation and Salvation. Because of YAHUVEH’s love and mercy HE go warn before HE sends HIS judgment.

* * * * * * *

MY Children, you ask ME to have mercy on America, but I, YAHUVEH, dey ask, “When MY Children go have mercy on ME”? I don talk am before, “Beware of di Trojan Horse.” Again and again I don tell dis daughter now wey dey prophesying “Beware of di Trojan Horse.” America you be that Trojan Horse. You come as a blessing to Israel, you come as a helping hand to Israel but behind your back you carry  blood soaked dagger to stab into di back of di Israel leaders.

America you be as a Trojan Horse, but you go pay a price for dis if you no repent. Anyone wey betray Israel betrays ME, YAHUVEH, and betray MY Son YAHUSHUA. Anyone wey be enemy of Israel don set demsef up to be an enemy of ME, YAHUVEH, di Creator of Israel, also di Creator of America, and I, YAHUVEH, di Creator of di universe. Any leader wey dey puff demsef up and makes demsef  as a god wey say “I go destroy Israel” dey shake his fist in di face of I, YAHUVEH, di Creator. America you go surely pay. America you don already begin to burn, you dey burn with MY rage, you dey burn with MY anger. You dey cry out for mercy on America, yet you even wan to remove di Name of God away from di children’s memory.

MY Children, be assure of dis, those wey be MINE dey in MY ark. Those wey dey hear MY voice, and those wey dey weep and cry out for mercy, becos you dey in fear say I go spank you when I spank di rest wey dey refuse to obey, you no need to fear. I get many pocket around dis world and you dey safe in MY pocket, for MY wrath  no dey appointed for MY Children. When I strike ME, YAHUVEH, know who to strike, MY hand go protect those wey I protect. No one go fit pluck you out of MY hand. Not one hair on your head can be touched unless say I allow am, and if ME, YAHUVEH, allow am, then MY Children go only become like more Stephens wey raise up more Pauls and great go be your rewards for heaven. (Acts 6-7)

I dey angry MY Children, becos you dey cry out for mercy on America but di leader of America dey puff himself up like a god, he no be god. I dey hear di cries of MY People for Israel, yes even those wey no dey  acknowledge MY Son YAHUSHUA but dem dey cry out to ME, MY Children, dem dey honor MY Sabbath days, dem dey keep MY Jewish feasts and obey MY Torah. Israel carry di Blood of YAHUSHUA and Jerusalem carry  di Blood of YAHUSHUA, even though say dem no receive am. Beware America you be a Trojan Horse. ME, YAHUVEH, dey remind you of wetin dey happen to a Trojan Horse. ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA now dey prophesy thru MY Woman servant, ME, YAHUVEH go strike down that Trojan Horse and when I strike am down e shall never raise again. ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA go cut off di head of di horse. ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA go cut off di  horse feet. You America no go dey able to move anymore and di merchants go cry from afar off, as dem go see America burn from afar off. (Rev. 18)

Oh America, I weep for you as you dey get ready to celebrate another birthday. You forget say na ME, YAHUVEH, wey set you apart for MY and YAHUSHUA’s glory. Only a tiny baby and yet you dey shake your fists for MY face, you deny di One wey created you. Dis warning no be for MY Children wey dey worship ME in truth and love and try to obey. Dis warning na for those wey dey set demsef up as MY enemies. Beware America! You be as a Trojan Horse. Israel has been your friend, now you dey treat her as a hated enemy. Your leaders go to shake one hand and stab a blood soaked dagger for Israel back with di other hand. You dey slander Israel. You no dey report di truth. You dey make MY Hebrew people for Israel to look like di terrorists. You dey step all over on their backs and on their economy.

You dey put fear for people of di world and say, make una “Stay out of Israel, it is too dangerous to visit” and yet di Palestine enemies wey hate MY Name, una dey  lift them up as heroes to di world and dis you dey loudly proclaim. Oh America, you make dis promise to di Palestines, you falsely say, “ME, America go give back Israel especially Jerusalem to di enemies of ME, YAHUVEH.” Palestine don set demsef up as YAHUVEH and YAHUSHUA’s enemies. Di Palestines don kill MY Hebrew children. Di Palestines dey try to steal di apple of MY eye. So America, for helping dem you don incur MY wrath and America even your name I, YAHUVEH, and YAHUSHUA now hate. I have had mercy thus far, for di cries of MY true Children wey dey cry out. But MY true Children must know dis, di longer I don hold back MY wrath di angrier I, YAHUVEH, and YAHUSHUA dey become and America you go pay for dis.

So dis is a message to MY beloved children, anoint your houses once again, cry out for mercy on your own house and ME, YAHUVEH, go hear you MY Children, once again. Repent MY Children for your own house, becos you no go fit repent for di sins of America. For di smell of di sins dey reach heaven and all of heaven dey hold their nose becos no nation done  do wetin America done do and yet no nation was blessed like America take get blessed. You wan wipe out ‘One nation under GOD’ then you go have one nation under MY feet. ME YAHUVEH go stomp you, becos you just wipe out your mercy; you just wipe  out MY favor. You wan wipe out ‘In God We Trust’ from your money then all you get na “In (America) we Trust”.

I go show you wetin go happen to a nation wey no dey under God YAHUVEH and YAHUSHUA protection,  e no go be a pretty sight. You go find out America, just how small and powerless you be in your strength and might. You wan wipe out ‘In God We Trust’ then America all you have left na ‘In We Trust.’ For right there you say that ME, YAHUVEH, di God wey set you apart jus don wipe out MY mercy, you have jus wipe out MY protection, becos you dey  rely only on yoursef and so America let di world see wetin dey happen when na only in you that you trust.

Canada, ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA give you dis warning. Make you no follow for your sister footsteps. You call yourself North America, now you carry di name wey I hate, if you  no repent and turn away from di sins of America di fate of America go be your own. You go share in di grief; you go share in MY wrath, if you no follow in YAHUVEH’s and YAHUSHUA’s footsteps. Come set yoursef apart now Canada and Canadian Christians, start to pray for Canada, for your political leaders don sell your territories to di highest bidders. In di USA there are states wey don try to divide apart from America, becos of di shame wey dem don feel and there is a province wey try to come apart from Canada (Quebec) for di shame wey dem don feel. ME, YAHUVEH, go acknowledge those wey try to come apart and I, YAHUVEH go set dem apart on that day and di full wrath no go fall upon dem on that day.

Oh America, I know your plans and your tactics, your political leaders dey look to replace Arafat. Arafat na di lesser of two evils. Di Palestine leader wey dey come go make Arafat look like a schoolboy. He go be a traitor, he go be a Judas, he go be  like unto a Judas. He go betray his own people. Na only a matter of time that Arafat will be removed. But woe be unto those wey applaud di removal of Arafat, for a greater evil go come. To those wey rejoice dem go mourn. Those wey laugh now will be scorned. What a great price America political leaders go pay as dem try to sell Israel to di highest bidder, all for their own motivations, all for their own greed.

A greater evil is coming, more than you can ever dream or even imagine. Woe be unto America becos you play right into satan hands, you play right into di anti-messiah plan, you play right into di blue print wey di anti-messiah that is to come don plan down. Na you America I dey charge now. You be di Trojan Horse and for dis you shall pay. America enjoy your prosperity, enjoy your luxuries, enjoy your greed, enjoy your fame and enjoy your fortune, becos e no go last long. MY true beloved Children wey dey live for America, you must repent that you call yoursef Americans, make you no let di blood of America be found on your hands.

* * * * * * *

Na so HE take talk am, Na so she take write am, under di anointing of di RUACH ha KODESH(HOLY SPIRIT) given to dis Apostolic prophetic Woman servant of YAHUVEH and YAHUSHUA on June 30, 2002 at 11:00 a.m.

Dis Prophetic Word come during a phone conversation with a faithful brother and supporter of dis ministry named Brian. As we dey for prayer when di RUACH ha KODESH stop me from praying in English and much to my surprise dis word came forth. Please, Christian Americans, repent and pray for dis land, wey be once di land of di free, before e go too late. Please pray for di peace of Jerusalem and love our Jewish brothers and sisters becos we all dey serve di King of di Jews, our Messiah and God wey HIM name na YAHUSHUA.

Please pray and petition our leaders make dem no turn against Israel. We know say our Christian faith in YAHUVEH and YAHUSHUA and di Bible scriptures na truth, for Israel will never be destroyed. Israel will always stand. Beware America and all other nations becos una no recieve dis same promise wey dey in di Holy Scriptures. If Israel ceased to exist then wetin we believe in go be a lie. Di Bible na di word that was made flesh thru YAHUSHUA and YAHUSHUA go one day soon plant HIS two feet on mount Olives and reign from Jerusalem. We dey look forward to that coming day and say, “Come YAHUSHUA, come quickly na our prayer! (Rev 22:6-7,12-13,17,20)

Please read am. Our YAHUSHUA ha MASHIACH, dey come again. Will you be ready?

* * * * * * *