Prophecy 42


SURRENDER!!!
MY Enemies Make Una Drop Una Weapons!
Both Spiritual and Carnal!


Dis prophecy YAHUVEH GOD speak am thru Rev. Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu).
December 18, 2000

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva],make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth.Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out .Na from di Mouth of YAHUSHUA,your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH,your IMMAYAH, na dis take come out.If to say na by your hand e for don fail long time ago.Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail.  Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:

But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.
      —2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Oh make una surrender thus saith, YAHUVEH. Oh surrender, surrender, surrender. Again I say to MY enemies, di enemies wey circle and surround dis anointed Apostolic/Prophetic Ministry, dis Woman Servant of MINE Elisabeth Sherrie Elijah [Elisheva Eliyahu], di enemies wey don  surround other anointed Apostolic/Prophetic Ministries I dey speak am again, all those wey surround Israel, all those wey surround Jerusalem, drop your weapons both spiritual weapon and carnal weapon before I di Great Elohim “I AM” go cause fire to fall from Heaven and I go totally annihilate and obliterate all of una (Ezekiel 38:23-24).

HORROR, HORROR, HORROR, weeping, lamentations, death and so many burials that there no go be enough space to put dem for cemeteries. Di hand of MY judgment, wey once slap you, now go turn into a blow and I go smash you. I di Great Elohim “I AM,” in MY mercy, warn every nation, every people, every kindred, every tongue, leave MY beloved Jerusalem alone. Di blood of di fallen dey soak enter di ground e dey cry out to ME. Di blood of di fallen for Israel has not been in vain. I dey hear di  weeping and great lamentations, of di people wey love ME, YAHUVEH. I dey hear MY Name called out by those wey dem dey kill.

Which country, which nation get di loyalty, which state, which province, which island get di love and di loyalty wey Israel dey show forth as dem dey battle to keep di land, wey di Great Elohim “I AM” YAHUVEH give to their forefathers long ago? I speak to di spiritual leaders, remember David and Goliath? David no run away from Goliath, but he run go meet Goliath, knowing say di battle is MINE. Di enemy now dey bring strange gods into your land oh Israel, and yet dem no be god at all. Di women and men of di enemies dey bring their strange doctrines and go try to trap di people of Israel in a form of bondage wey I no decree. Israel, I speak forth out of dis Woman Servant, remember say you are di land of milk and honey, you are di land wey Abraham bless, you no get nothing to fear, but fear itself.

Do before every battle as it was done in di past with musicians, songs of praise, worship, and prayers. Abi you no believe di words in di Torah? Israel, you be di nation wey di world  no understand, so much envy and abuse, so much hated for no reason. For you desire peace and yet you have never known peace. You dey give away land and homes wey I  no tell you to give away, just to keep peace. You no know say di more you give, di more dem go demand? You no know, say you no go fit satisfy dey spirit of greed? Look to ME oh Israel, once again for di Great Elohim “I AM” YAHUVEH na your deliverer.

Di celebration of Hanukkah dey come, for all those wey observe di celebration, expect miracles once again for I am di Light wey go light your path in darkness. Cover your leaders in prayer becos satan dey sieve dem like grains of sand. You had been betrayed by leaders wey you trust from di smallest to di greatest becos greed for riches wey  no go buy their soul. Fast and pray, for MY perfect Will to be done becos I dey very angery at di murder, lying, deceitfulness wey dem dey do.

I command all to pray for di peace of Jerusalem. If you think say e bad now, di killing only just begin, but make you no fear for your Father Elohim YAHUVEH dey see and hear. My last command na bless those wey bless you oh Israel, make you no turn away anyone wey love Israel, Jerusalem, or MY chosen people. I go bless all those wey bless you oh Israel! I di Great Elohim “I AM” go curse all those wey curse you oh Israel.

A warning to MY enemies, remember Balaam donkey. Don’t be a Balaam (Num 22-24) I dey do something better, I dey speak from dis Apostle dey warn you say di destruction wey you give out go turn to seven-fold. Di blessings wey you give out to Israel and MY Jewish people go return back to you seven-fold. Blessings or curses, make you decide, Deut. 28 no lie. So it is spoken, so it is written December 18, 2000 at 2:53 pm. and surely for MY timing e go come to pass.

Offending some, enlightening others. given to My child, warrior, bride, Elisabeth Sherrie Elijah (Elisheva Eliyahu)

* * * * * * *

Dis na Personal Note from Rev. Apostle Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu) she say

If dis prophecy don encourage you or bless you, would you please email or write me at di address wey dey below and please lift my name up in prayer. Any encouragement and financial support would be welcome (Elijah [in Hebrew, Eliyahu]) na my maiden name and I no dey ashamed of dis Jewish blood in me).


* * * * * * *